Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
wooooo!!!🤪❤️Olamidé
91,076 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

@Olamide Chicken farifari woo!

@Olamide BUT dem say u get yansh? Na all the yansh be this abi small remain for house?

@Olamide she’s genuinely very nice in person 🫶🏾

@Olamide Woo

@Olamide Man just dey imagine things

@Olamide U Dey dance Igbo dance for woo😂💔…see as t stiff

@Olamide Thank God say d challenge dn end cos wetn be this

@Olamide Now wey you don breakup we go get prime ivana back again

@Olamide Werey go TikTok no come Dey mumu for here

@Olamide O MMO Mo Mo M O Mmoom Ooeo M M

@Olamide See babe wey somebody dey cap say she no fine

@Olamide Queen 🫶🏾 you look good everyday 😌

@Olamide If i catch this your waist

@Olamide Low key auntie Shakira challenge dy your mind

@Olamide Lol, d challenge no be for u. Ur noodles don cast already

@Olamide Ivana wahala❤️

@Olamide Oya wo

@Olamide This is so sweet baby girl

@Olamide Na you them send com meet @Olamide abi

@Olamide Fire dancer

@Olamide Lol you are so sexy joor

@Olamide Shay u dey advertise ni

@Olamide how many streak olamide go dey receive daily

@Olamide Nah ever since them leak ur tape una no dey rest again

@Olamide As she don break up with that guy 😅

@Olamide Wooo

@Olamide Huh

@Olamide Ku Nnam ndisima do oh😏

@Olamide Later, u go dey cry wetin be dis now shay dis no be noodles now abi mctheew

@Olamide Beautiful 🤩

@Olamide Nothing dey shake oo

@Olamide You don recover sharp sharp 🥴🥴

@Olamide Wooo 🥳

@Olamide Within your small face

@Olamide All I see is a car parked outside there
Похожие видео
Sensitive content
Come Kulosa W/ Olamidé Out Now! ❤️ .
Official Shoday
169,892 просмотров • 6 месяцев назад
