正在加载视频...
视频加载失败
World don really spoil fr 😫😔✨
150,964 次观看 • 21 天前 •via X (Twitter)
33 条评论

On a more serious note, it’s sooo fucked up

Stop sleeping around

Na very useless men go fit they do that kind thing

Na you know who you go marry oga

If you go marry sha

Na why girls dey avoid young boys be that. Gen Z sense na phone processor dey run am. Everything na point and record. Food, hang out, intimate moments, fight, even where their papa dey tear dem slap for bad thing, E go enter internet. Wasted generation.

Commot for here, na only wetin man do una de find

Everything is about sex now on x. U can’t scroll pass 5 post without seeing nude videos or sexual talk. 🤦♂️

Na you be that side chick wen him dey send pictures give abi.. continue

Change your circle ⭕️

That’s what I hate most why would I be posting someone nude I’ve meny nude in my phone and some of dem we’re not talking anymore I never for once think to post there nude WTF

Marry first

All these are the consequences of sexual immorality

I have never heard u talk on any social media platform talk. And is not all about nack and bress

This lad go be the first content creator to divert to porn. I can see her future. Everything about her is one way to erotics.

You sure say you go fit still man marry, I no sure oo

@DELIGHT_82147 It’s a horrible thing my sister

It’s so alarming for real

Is time u start acting porn simple

No be lie 🤥. So many immature niggaz out there.

😳🤣🤣🤣😩😛

oh abasi mbok Rosemary

She got a point

The world is getting useless everyday mostly black people

Omo 😹😹

But she's making sense oooo!!!!

I weak 😂

Nonsense

At your age? Hmmmm

🙄🙄🙄🙄

Na Una go dey marry rubbish say na man

karrupt geh

Ashawo 😏
相关视频
Sensitive content
Chicken life don spoil😭😭•
Sparkooo🦅🦀
367,532 次观看 • 7 个月前
Sensitive content
Seyi you don spoil my life 😭
🍀
144,175 次观看 • 6 天前
