Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

wtf is this content 😭😂

252,905 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Nicodemus
Nicodemus2 месяцев назад

na untill I begin faint I dey stand go find wetin I go chop

Фото профиля DickyLaBoy🇳🇬
DickyLaBoy🇳🇬2 месяцев назад

Nonchalantness taken too far 😂

Фото профиля Luppéé🌬
Luppéé🌬2 месяцев назад

"Na to die na" 😂😂😭

Фото профиля PeTeROfLAgoS
PeTeROfLAgoS2 месяцев назад

That guy say na to die na😂😂😂😂

Фото профиля Imam Baqeer👳‍♀️
Imam Baqeer👳‍♀️2 месяцев назад

The end says na to die be that na 😂😂

Фото профиля Olalekan
Olalekan2 месяцев назад

Oya na no to die nao😂😂💀

Фото профиля Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷)
Makii-Blaq 🖤🖤🐎👑 M.S (M.M.S 🪖🥷)2 месяцев назад

Na badd guy 💔😂😭😭😭 @funny_kante

Фото профиля Cheeks
Cheeks2 месяцев назад

composure choke WALLAHI

Фото профиля Mandora
Mandora2 месяцев назад

Na me be this when them tell me go hospital for wetin dey do me 😂

Фото профиля suniwizzy
suniwizzy2 месяцев назад

The facial expression when he say “Oya na to die now 😂😂

Фото профиля Cold Soul 🍫🎭
Cold Soul 🍫🎭2 месяцев назад

😭😂😂😂😂

Фото профиля ZALA
ZALA2 месяцев назад

Na Michael Olise senior bro be this 😂

Фото профиля David Omokheowa
David Omokheowa2 месяцев назад

Na me be this when malaria Dey do me 😂😂😂. If u never wan kill me I no go rest 😭😭💔

Фото профиля 𝟜𝟜
𝟜𝟜2 месяцев назад

I love the ending. E no go far Yami

Фото профиля TROLL
TROLL2 месяцев назад

Omoh nah to die nah 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля kuforiji♚
kuforiji♚2 месяцев назад

Actually the best way to react in such situations except from the fact that you need to get treated. Panicking increases blood flow, thereby circulating the poison faster.

Фото профиля JO$E🔥
JO$E🔥2 месяцев назад

E go make sense but I no get chance to watch am finish.

Фото профиля SpaceButton
SpaceButton2 месяцев назад

“Omoh na to die na “😂

Фото профиля TopiQ thehusslar
TopiQ thehusslar2 месяцев назад

Nobody dey beg anybody for here ..

Фото профиля robustlife😎
robustlife😎2 месяцев назад

2hrs before e kpai but e still no get chance😂😂😂😂😂 Premium content, more relatable than you think😭

Фото профиля Joash kadel
Joash kadel2 месяцев назад

😂😂😂 the person where send me this vid.. na him life I de pity.. Rufus is endlessly nonchalant.. and I don tire to the concerned sometimes

Фото профиля عبدالرشيد
عبدالرشيد2 месяцев назад

Doc sef suppose dey dnd 😹

Фото профиля THE_ZQQ
THE_ZQQ2 месяцев назад

The ending 😭😭

Фото профиля OLAWEALTH70
OLAWEALTH702 месяцев назад

Obara jesus 😳 😍

Фото профиля Bigreals De photographer
Bigreals De photographer2 месяцев назад

Omo if I tell you say in the next 5mins I dey come you better dey go I go meet you there unless you won wait tire

Фото профиля Emmanuel Chizi
Emmanuel Chizi2 месяцев назад

I swear Na to die ooooo😂😂

Фото профиля Ejimofo Ikechukwu
Ejimofo Ikechukwu2 месяцев назад

Oya na to die na 😂😂😂

Фото профиля Amuna Nandom
Amuna Nandom2 месяцев назад

Omo na to just die na 🤣🤣🤣

Фото профиля Tray not Trey!!
Tray not Trey!!2 месяцев назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля Manace🔞📈📊
Manace🔞📈📊2 месяцев назад

Baba say e no sure say e go get chance Una no just serious at all

Фото профиля ØŔÎÃĎÉ
ØŔÎÃĎÉ2 месяцев назад

"Oya na to d!e na"😭😂😂😂

Фото профиля Big Kadi
Big Kadi2 месяцев назад

lol wtf is that last line💔😂

Фото профиля undercover broke girl
undercover broke girl2 месяцев назад

Only nah me and cooking when I'm hungry, make I die first before I will think of cooking

Фото профиля Remy Kitty makes Music 🎶
Remy Kitty makes Music 🎶2 месяцев назад

This is hilarious 🤣

Фото профиля Clearance🐐
Clearance🐐2 месяцев назад

Peak nonchalantness 🤣

Похожие видео