Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Yagi x Fireboy x Ayomaff VEX FOR U out now🌍

193,237 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Haywhy🇳🇬🇧🇪 𝕏
Haywhy🇳🇬🇧🇪 𝕏vor 1 Jahr

@fireboydml @AyoMaff Omooo see how gbedu sweet

Profilbild von Big Tamz
Big Tamzvor 1 Jahr

@fireboydml @AyoMaff “Baby mi Ano fit vex for you Omo this song sweet pass some of una relationships @lilkeshofficial @AyoMaff @fireboydml

Profilbild von Ayobami
Ayobamivor 1 Jahr

@fireboydml @AyoMaff The song is fire already...See lamba now

Profilbild von SkiBo YP
SkiBo YPvor 1 Jahr

@fireboydml @AyoMaff Love wey I get for @lilkeshofficial pass the one wey em mother get for am😌🥺 I too love this guy His songs His style His wave In fact everything This song go Dey on repeat till further notice 😩🤯

Profilbild von Yemi
Yemivor 1 Jahr

@fireboydml @AyoMaff "I remember back then when i use to crave the fame" "Then i be like pikin wey them buy new game" 🤐 👋 Role model 💥

Profilbild von Oluwatobi Yami✂️🧥🥼👖🧵
Oluwatobi Yami✂️🧥🥼👖🧵vor 1 Jahr

@fireboydml @AyoMaff Proudly A YBNL Fan

Profilbild von Olly of Man United 🔴
Olly of Man United 🔴vor 1 Jahr

@fireboydml @AyoMaff Yaggi

Profilbild von obi from trenches
obi from trenchesvor 1 Jahr

@fireboydml @AyoMaff Keshi is truly the king 👑 of the new skool, who is doubting me

Profilbild von HomeOfJerseys🔌
HomeOfJerseys🔌vor 1 Jahr

@fireboydml @AyoMaff YAG!!!!!🔥🔥❤️

Profilbild von Bunck
Bunckvor 1 Jahr

@fireboydml @AyoMaff Mr yagi don carry another yawa come now,this one no go leave my playlist ooooo,na to remain repeat oooooo,sweet soup wey kesh carry fire🔥 with Ayo.boom🔥🔥

Ähnliche Videos