Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Yahoo boys dey para. See confirm osole 😂😳

220,523 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Mryems
Mryems1 год назад

I been think say na Toy car sha 🫩

Фото профиля Iblaw
Iblaw1 год назад

Nonsense, Dey bath this kinda soap still Dey that dirty apartment, make someone go save these boys abeg nah 😭

Фото профиля Nelson Oluwatobiloba
Nelson Oluwatobiloba1 год назад

If you no fit buy G63s with this means say you and your baba Dey mad

Фото профиля Daily Viral Gist
Daily Viral Gist1 год назад

This may be the fastest tortoise I've ever seen 😂

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖1 год назад

Make Una she Dey calm down ahhh

Фото профиля 𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍1 год назад

Nothing concern am with long life 😂

Фото профиля 𝕹𝖔 𝖛𝖊𝖝 🇺🇲💫
𝕹𝖔 𝖛𝖊𝖝 🇺🇲💫1 год назад

My own is that money cannot pressure me. As for as God have mark it already say I will make money that is called destiny and no make can take it 😔😔

Фото профиля Oluwaseun
Oluwaseun1 год назад

He no go still fit get Dangote money 🥴😂

Фото профиля i no guide 😢💔
i no guide 😢💔1 год назад

Untimely death:

Фото профиля FemmyVickky🇨🇦
FemmyVickky🇨🇦1 год назад

😂😂

Похожие видео