Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Yaro wey Dey Cho🐺
620,880 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Your song don change me and my guy life.❤️💯

No vex I no fit pause your album because of this video, but I don bookmark I go play am later 😂

You self go don get babe o ❤️😂

@Okikiola0780 Nah 3 dodge una carry go club 😂😂❤️

More life muyeeziiiii🎉❤️

My best song ever

Give them banger to banger 🔥

U and seyi no dey tire for these aahhh aahhh sound and rhyme

Na me first reach here 😭💚

@farmstream111 Muyeez e rear to see Seyi with girls ooo take am easy 😂😂❤️

@MathewSund78014 Muyeez baby na that babe be 24 shey 😂😍❤️

@MathewSund78014 I sight my idolo 😂❤️🔥

Mallam na still mallam Even if them spell ham from the back 🙂↕️🥺

Youngest Superstar

@Oluwafe32527083 I see that Shima o😂❤️

@Muyeez_baby For your heart I will break the rules

Yeez colony 🐺🥵

@Okikiola0780 Muyeez baby

@Muyeez_baby so you don’t want NSNV as your fan base cus you tell me why you Dey look for name to call your fan base 😏 no be everyone Dey fan base ko je ko ri pe

@sparkskippin Mallam nah still mallam even if dem spell am from the back

Yeez Colony’s Show 🆙

@farmstream111 you good pass asake. he can’t even speak english like this.

@mehyor_o Malian na still mallam even if you spell am from the back…..fuvkkkkkkkk🤩🥶😱🫡

U too bad

Everyday na fiesta

@KolaCash_ I see @BlaqBonez in this video Abi nah my eye lol

Yeez colony

Your album get jedijedi guy 🔥🔥

Steady enjoying life, Superstar 🐺❤️🔥

Who see blaqbonez

Another afro-rubblsh fl0p... gbayeez is already in his No-Hit Era alongside seyi-gba... album don fl0p upon all the farming... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

All hail muyeez on repeat 🔁 all tracks is 🔥🔥❤️🦀🦀

Wait Jeremy dey there Omo he don tay way I see the guy ooo

You too good ❤️@seyi_vibez at thanks to him
