正在加载视频...
视频加载失败
Yl in lagos got mobbed 😳
35 条评论

Na family matter We no dey put mouth for family issues Una done too enable thugs and touts for Lagos

This guy spit just dey distract me 😭😭😭

Shey nah car spotter una too wan used do una daily job as well .

😂😂 you people have kept quite about this agbero stuff even lagos state government have been quite about it for too long, the wrong you fail to address today will become a nom tomorrow

So pipo for ur city go stab you and you survive then you allow the mata end like that? Watin Dey start war for Benin nor Dey reach that one. Slap alone Dey start fagging for this side. Shoo Una chill ooo

Number of Agberos,thugs and thieves in that corridor is mind boggling! Drugs and Prostitution is a hobby there. They're coming in from Oyo State via Epe route. Going out and coming back daily na grace of God! Lagos Island is on flight mode!

This guy just Spat on my face with lies.

Oga sharrap, go find something else to do and stop spotting cars.

That’s why I can never give those bastard agbero on the road a dime and if I’m driving around and I feel threatened. I will run you tf over then go home and sleep like a baby. Fucking bastards

Una never see anything in that Lagos. All of una na beggars. I blamed all those celebrities that are giving you money. One day. Just one day. A celebrity will fall victim to this act of giving all these guys money. @davido do you do handouts abroad when they hail you?

Bro wetin Dey commot from your mouth like dis

Funny thing be say this guys go still Dey dictate how much den go collect like the confidence mad gan

Imagine for your city. Where em for born you and you grow up. See fear for your body like say na another town you Dey. Can’t happen in Benin city. Em go drop one for those boys the next day.

Imagine the Lagos State government still allowing street thugs to unlawfully harass people and extort money from them in the name of omonile. That incentivizes bad behavior and criminal habits. In fact make all of Una stop this begging work for that Lagos. Una Dey disgrace 🇳🇬

People had been complaining about this for quite some time now. The agbero,thugs and "show love People "are making lagos unbearable for many people. This might lead to serious insecurity like the north if drastic steps aren't taken. If our police are working this won't happen, bu

Na why i de say i nor fit enter that Lagos, for my own money ? U go come de force me to give u out of my will ?? Omo everybody go die that day

Wetin be 40k wey u sabi celebs u wey suppose paste dem 100k u allow dem dey choke u ..hospital bills self how much if na true u dey talk o

I already know this day was coming lol. Agbero for Lagos no send if you be less privilege like them o, if na 1k them even see for your hand then fit Kpai you collect ham. Stay safe pls

u spot that kind thing, u no con record am listening to iceman by dammy krane

My own question be say shey the phone wey him dey use this recording nah water resistant?? Cause 😞

If our police are working this won't happen, but they are busy collecting bribes by the roadside instead fighting crimes and protecting the lives and properties of citizens. It is a pity that it has come to this

this one na car spitter .... siri play iceman by dammy krane

@Timm_y_02 Ahh

Lekki don turn another place My friend got shot and robbed in broad daylight. He Dey fight for him life for hospital like this

@damideytalk Una dey dey streets dey make money and una no wan pay streets. Haha jokes on you.

I have warned you, the normal man can’t survive in Lagos. Attempt at your life’s risk

E just dey start, unah go start dey pay monthly dues

Lol, try dey carry small BT waka. If I dey Waka for street you descend on me, before una go realize am I don't empty for una body. bsts.

@CHARMAINE45217 Na una settings normally why him come Dey act surprised?

na snow dey comot from ur mouth?😂😂🤪

The young animal yall raised are now full grown wild animals Congratulations

This guy and Carter, who spit pass?😂 This Lagos tout issue is not new, Lagos people encouraged it from the start, yall can enjoy your wild animals

No worry una go learn

All these nonsense, na Lagos state government enable am . Because even the nonsense these ones are doing should not be allowed at first place. Una dey call una sef car spotters and Una go dey run follow people car which is harassment . Now thieves don dey among una .

Omo make them legalize Kala with lincense Make person get better Glock for that lekki
