Loading video...
Video Failed to Load
You don see cloud inside room before??๐๐จ...See settings na๐๐๐
174,361 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
45 Comments

If you dey this settings, you are naturally smoking.

aswr bro ๐

That muyeez sef dey try

he dey high lowkey๐

@Philiplfc1 Lowkey kehโฆhighkey ๐

@Philiplfc1 ๐

Me and my guys don run am 2023.. hotel come complain say smoke full passage. As we open door dem shout Jesus Christ ๐๐

no smoking for the hotel lobby ๐

You fit high inside there๐

muyeez don high lowkey

Airtight. Both who kpo and who no kpo go high

๐

Camera blur e say cloud ๐น๐ญ

u think say na dat vivo wey dem dey use video zimo be dis?๐

See d kind settings then involve muyeez

@weirdweirdo273 wetin con happen

Bnxn dey smoke too?

better cigar smoker๐

Ahh

Sha no kill muyeez

Mumu na u neva see settings before

lol, see small boy of yesterday

This guy Ehn ๐ซถ๐ฉท

โHey look Iโve never been to a house party with stoners before โ

Cloudy room no mean oga make the song sha make sense

Loseyi Professor ๐ฅ

On a cloudy settings,ago maff sef dey there๐

I don watch like 300 time How I fit find myself for this kind settings ๐๐

๐๐ฏ

This one small

Very tight settings

No rizla wan kill muyeez

God Abeg make BNXN Dey SWAGU

Even if u no smoke you go high ๐๐

This settings no new to men na lol

keep quiet

Loseyi ๐ซก

Mumu setting of rifraffs

Setting e de no be lie ๐โโ๏ธ

Tight one

If you get ulcer no go near this ones oh , They barely eat anything .

NSNV FOR LIFE 12:07

Muyeez no get parent?

Everywhere white ๐๐if you newly start to Dey kpo and u Dey this setting u go wan die

the studio is about to be cooked
