正在加载视频...

视频加载失败

You don see cloud inside room before??😂💨...See settings na😂😂💔

174,361 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

45 条评论

Alaf Boy☘️ 的头像
Alaf Boy☘️3 个月前

If you dey this settings, you are naturally smoking.

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷3 个月前

aswr bro 😂

Philip 的头像
Philip3 个月前

That muyeez sef dey try

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷3 个月前

he dey high lowkey😂

skaie 的头像
skaie3 个月前

@Philiplfc1 Lowkey keh…highkey 😂

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷3 个月前

@Philiplfc1 😂

Favorite man 的头像
Favorite man3 个月前

Me and my guys don run am 2023.. hotel come complain say smoke full passage. As we open door dem shout Jesus Christ 😂😂

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷3 个月前

no smoking for the hotel lobby 😂

Jerry🥷🏾 的头像
Jerry🥷🏾3 个月前

You fit high inside there😂

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷3 个月前

muyeez don high lowkey

Bravothegreat 的头像
Bravothegreat3 个月前

Airtight. Both who kpo and who no kpo go high

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷3 个月前

😂

rudeboi 的头像
rudeboi3 个月前

Camera blur e say cloud 😹😭

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷3 个月前

u think say na dat vivo wey dem dey use video zimo be dis?😂

Toto Slayer 的头像
Toto Slayer3 个月前

See d kind settings then involve muyeez

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷3 个月前

@weirdweirdo273 wetin con happen

davd 🪐 的头像
davd 🪐3 个月前

Bnxn dey smoke too?

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷3 个月前

better cigar smoker😂

davd 🪐 的头像
davd 🪐3 个月前

Ahh

MUYEEZZ💙 的头像
MUYEEZZ💙3 个月前

Sha no kill muyeez

🎛 的头像
🎛3 个月前

Mumu na u neva see settings before

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷3 个月前

lol, see small boy of yesterday

Tee Cash 的头像
Tee Cash3 个月前

This guy Ehn 🫶🩷

Ask of 的头像
Ask of3 个月前

“Hey look I’ve never been to a house party with stoners before “

Imolight🕯🚫 的头像
Imolight🕯🚫3 个月前

Cloudy room no mean oga make the song sha make sense

©3RD_MAN 的头像
©3RD_MAN3 个月前

Loseyi Professor 🔥

HEIS_SHEYI 的头像
HEIS_SHEYI3 个月前

On a cloudy settings,ago maff sef dey there😂

JHYY FUTTY 的头像
JHYY FUTTY3 个月前

I don watch like 300 time How I fit find myself for this kind settings 😔😞

Paskay 的头像
Paskay3 个月前

😀💯

wrong person 的头像
wrong person3 个月前

This one small

mythos🐉 的头像
mythos🐉3 个月前

Very tight settings

Emmanuel Oluwajomiloju 的头像
Emmanuel Oluwajomiloju3 个月前

No rizla wan kill muyeez

Elijah Prosper 的头像
Elijah Prosper3 个月前

God Abeg make BNXN Dey SWAGU

Godspower 的头像
Godspower3 个月前

Even if u no smoke you go high 😂💔

💔 的头像
💔3 个月前

This settings no new to men na lol

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷3 个月前

keep quiet

Frankl!n or Landowner 的头像
Frankl!n or Landowner3 个月前

Loseyi 🫡

ADAR 的头像
ADAR3 个月前

Mumu setting of rifraffs

Fx 的头像
Fx3 个月前

Setting e de no be lie 🙂‍↔️

Leumas 的头像
Leumas3 个月前

Tight one

Bernard 的头像
Bernard3 个月前

If you get ulcer no go near this ones oh , They barely eat anything .

Fuzzy vibez Boi 的头像
Fuzzy vibez Boi3 个月前

NSNV FOR LIFE 12:07

SAGA FX 🦅 的头像
SAGA FX 🦅3 个月前

Muyeez no get parent?

REX EDGE🌚🖤 的头像
REX EDGE🌚🖤3 个月前

Everywhere white 😂😂if you newly start to Dey kpo and u Dey this setting u go wan die

Kelly bat🦇 的头像
Kelly bat🦇3 个月前

the studio is about to be cooked

相关视频