Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
You go dey trust nepa light, wait for it 😂😂
22,445 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Na the way the money spray them for me 😂😂😂

@FowobiofLagos Especially during this period

You dey trust Nepa ke Lmao

The money fall from sky 🤣🤣🤣🤣🤣

Nepa for Naija? Just Dey play 😂

😂😂😂😂

😂😂😭

Baba just weak😂

She pack am😅

Miracle no dey tire Jesus

No trust them o

She pack am😂

No be life we dey live for naija

Nepa can’t be real 😂😂

It’s a miracle 😂😂😂

Them no real😭😂

Lmfao 😂

Over rated nepa

In this country lmao

Wahala no too much 😂 😂

He no even smart 🤣😂

Nepa wey deh disappoint

That’s good, stingy man

Nepa disappointed him 😂

😭😭😂

Na mumu dey trust them

Run go off fan immediately. No long talk at All Nah the guy fuck up

Nepa no real

Na short the man short, him suppose fold am put am for the upper cup.

Nepa wey useless 😂

Them shock am
Похожие видео
So nah the man wey dey off light for NEPA office be this 😒 😂
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
368,046 просмотров • 1 год назад
You go Dey trust Sango Otta babe?? Oya nah 😀😀😂😂😝
Depegan of Lagos 🇳🇬🇺🇸
93,023 просмотров • 1 год назад
