Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
You go think say he score this freekick oo 😭😭
Комментарии: 40

Dresses back like Ronaldo positioning like Messi just to garnacho the free fat foǒl😭😭😭

No disrespect garnacho

God😭😭😭😭 I just knew someone will post the video

The picture was too good to be true 😭😭

Bro wan fool us 😂😂

See as the picture de aesthetically pleasing 😭😭😭

he wan fool us 😭😭

E go edit am 😭

You wan use food finish guy 😂😭

Banger boy

Take ur L jorr 😂

Make una pity this man abeg😂😂. If he come life 2 time he no go try am again

Okocha na Legend wey we all respect but for somebody wey witness and play against this version of Ronaldo eh de disrespectful to say he's just like haaland. NB: Haaland too good ohh but not same profile like CR7.

👍🏾

Person wey no better pass Garnacho

Goddddd 😭😭😭😭

Keeper just magnet am 😭😭😭

The werey put am for keeper hand 😂😂😂

Werey no score am😭😭😭

No wonder they celebrate successful dribbles like its UCL😭

Na keeper hand he play ball go nauuuuu 😂😂😭 Werey wan bend am like Beckham 😭😭

Small fight you don go bring video 😭🤣🤣

@utdyudy Werey pass to goalkeeper 😂

What a long pass to the keeper that is. 👏

Cook that fraud 😆 🤣 😂

The guy wey post am na animal 🤣🤣🤣

SHA Dey press necks Dey go! We Dey observe incoming threats for here

See magneting😂

Evidence fully ground 😭😭😭😭

If nah Ronaldodinho e go enter Leave this betting man

Bro wan farm us with lie 😂😭

After all the arrangements like say he Sabi wetin he dey do😭😂

See as I think say that ball go curve 😭😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😭😭😭😭

😂😂😂😂

Nawa o😂😂, una find video comot

The commentator na werrey, talk say na “hardly what you expect “

@HurpeBrown 😂😂😂😭😭😭😭😭

Burst my head😂😭

