Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
you no fit ever see me for this kind settings😑
539,171 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
41 Kommentare

See as I de boil 😭😭

@elonhatesder4 u no even boil reach me😤

@D_GreatSAMi The guy no even defend himself?😭

@D_GreatSAMi na proper weak man😂💔

@shezzzz_weird @D_GreatSAMi You no fit ever see me for this kind setting indeed. Ptcheww If you fight back do you know dem don see you for that kind setting be that. If the guy fights back, that means two men are fighting over a lady

@justtmilli @D_GreatSAMi He’s defending himself What do you mean?

Make guy dey fight because of woman 🙄

chaiiii😭😭😭

Na God provide that bottle for the dodoyo but he no fit use am

Probably said some incredibly dumb shyt for him not to defend himself at all.

Make them collect outlr preek from this guy abeg wtf

make he just go join bobrisky😂

Imagine say that guy enter am with that bottle, nd him kpai... na straight to kirikiri Out of rubbish mater, 'wetin you tell that girl'.... no be even 'wetin do my Gift card'..

Na this point e suppose don rush am

Well that guy na dodoyo.. them hit you once, twice still give you time you no give am blow for him eye.

I don see you for there before.

iwo keh😂💔

Nature rolled a revenge weapon (bottle) the moment “Isaac” took one, but the weakling stood still. I don loose appetite Walai.

First time e slap me I for first shock am with blow. You see eh, when attacked never hesitate to hit back. Give it back immediately. There’s a high chance your attacker will retreat and not launch another attack. Asking questions only emboldens them to think you’re powerless. Hit them!

Issac is a very big fool. The other guy is a weak man.

afa no go follow online monks de para o if person break bottle abeg run...I don see where e tear person hand ....guy run ...as u de run de scan for your own +1 but run

@Wizebaba I no wetin sup But for him not to fight bk He must have fucked up big time

Most of y’all saying “ I just Dey boil” don’t understand how fragile this life is. Sometimes acting a fool will save you from certain things, you may be embarrassed and humiliated but there’s a proverb that says “ he that runs from a fight today will live to fight another day”

@realwolog All my preeq hair just stand as I dey watch this video, I wish say na me be that guy 💔💔 I too believe my self

@realwolog yes! i tell the girl say i wan fckk am. wetin u go do? and the werey guy short seff😭 i go fess nod him nose make e stop dey breath 😭

Meanwhile the girl fit Dey where them Dey lay and seperate her short fat legs

@Timm_y_02 I’m going to take that bottle before him sha and actually use it

I for buy the matter i hate bully i swear down. We kpai dere Ode they fight because of woman ezi

Omo if na me I for pick that bottle first finish him head

The girlfriend watching the video rn now she go be like eyin werey meji😹

Let me go and take a walk, that dude is pissing me off.

E just dey do me make I possess the other boy , I for beat beat nonsense comot that donkey body

Him see dodoyo na why he dey flex

Short man devil😭😭

Bottle de your front and them wipe you cane still you did nothing He still first you pick up bottle burst for your front you just stand like mugu... Women go stop to de raise male children just look how this single mom son de behave 😒.

The other guy know say him don fick up sha

This guy too cool 😡 I for don break the bottle for him head before he pick it

Na because of woman e break bottle ?

bruhhhh since when he deh commot that cloth,I for dun rush am first first,chai God 😭

Nah the pulling of the clothes for me You no fit hold him head for one place as he short like mpki so😒😒

Because of girl, This one dey break bottle Dumb lazy ibo youths
Ähnliche Videos
Sensitive content
Settings like this, yunno fit see me😳
willinilli
1,065,996 Aufrufe • vor 2 Monaten
