Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
You no go do 360 ke? 😭
802,905 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
40 Kommentare

I don bend my phone tire

O dear 🤦

what’s the name of the church

When you start to dey go church ?

her voice changed me

My gawwddd... See ass nau 🤭🤭

You sef no small

What kind of dangerous yansh is this?🥹

She refused to turn bcos of pple like you 😂😂

I’m a child of God na 😂

I dey this crusade

Na back you Dey ?

She go think say na her voice dey take her to places

No tell me say this video end here

She just dey sing off-key dey go

Ahhhh wetin be this 😂🙆🏻♂️

Furo

I don commit sin with my mind right now😭😭

Person weh supposed do 3 60 no do

Na pastor go dy chop her

Lolz

See as e be like chair

My phone wan fall from my hand where I dy bend 😭

God is merciful to her

Drop ur address😡

🤣🤣

Find the drummer for me.

Damn she just won my soul hallelujah!

Abeg I wan join this choir

Her body no calm down she won turn

Which kind y@nsh be this?😂😂😂

All the back up nysnsh combined no reach her own

We don see am now

😂😂😂

Thank you so much for the time wasting. Na God Go Punish You 🌝🌝

Omo all dis voice no dey move me Y she dey form voice dey spoil d song E com b like noise

This is ragebait I swear 😭

@Sanyaa011 Ah see load

@xviddownload download

Lol 😂😂
