ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
You nor know am?Big Celeb โ๏ธ๐ง
351,430 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

How en con be now?๐๐

E clear abi

๐๐๐๐ too clear

See Gehgeh wey talk say dem no give am rice and turkey chop

Even GehGeh fave no fit put this kind cloud

This guy Dey wear AI generated design for shirt?๐ญ

Na Debit he wear oo Big celeb ๐

And ladies are signing the Saida boj toto passionately.

What is going on here

Yesterday was big motion โค๏ธ๐๐ป

Gehgeh wetin be na ๐๐

GehGeh You for give dem one or two advice before you comot stage. You know say you like advice weh weh

This guy don. Wey him madness reach stage performance ๐

Financial and relationship expert Wey run go marry

You're big no worries ๐

This one @official_Gegeh Dey on a very debit settings , make my aza Dey on line naw ๐ญ๐ญ

@MSARTS159725 Celeb wey leave brothers for street go marry ๐ฉ

Geh Geh the waka like person wey infection full for nyash

๐ป๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐

Gegeh e clear no bro

Nah wetin u go peeform be this? ๐ฅถ๐Thunder don strike u geh geh ๐๐คฃ

Na big celeb oo and very dynamite motivator I looked up to

I love him so much.

Celeb wayyyyyt

Why you no comot your clothes label ๐ท๏ธ

Even girls self dey there they shout Geh Geh ๐๐

Burna fans in the building, send a DM to place order ๐ฆ๐ต

Ah...say make them waybill rice for am ๐.

Why you no commot the Polo tag? You dey disgrace me gehgeh

Gehgeh juju dey work ๐ ๐ Piyaka piyaka

The ladies wey dey bash am be the same ladies wey dey cheer for am๐๐๐๐๐๐ Women??๐๐คฆ๐พโโ๏ธ

You don turn musician? ๐

Richest man in Delta state ๐คฉ you get doings

Mr Man go help people and stop this big celeb things๐๐๐

Even girls dey scream his name ๐
