Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
You say Wetin 😂😂😂
61,653 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

Ahh this one carry offering run😂😂😂

The thing shock me 😂

The pastor when he hears that one member left with the offering basket

Am waiting for her to paste location Abeg😭😭

Hallelujah ! God can come in any form to bless you Abi how dem dey take talk am 🤣?

At least, she now believes.

😂😂

Ahn ahn

My dear chop the money make e enter your body biko Your body is also the temple of God 😂

Aunty go and return offering o😂😂😂

That basket is like pastor fawooo you don't play with it or you with d...😂

Help me South tife 😂 this one done go tife offering basket call am miracle oo

😂😂😂haaa

WTF did I just watch??😳

Them give you offering basket to put your own you say God don finally bless you ok na 🤣😂😂🤣

Notes 📝 taken

Head ushering trying to explain to pastor what happened to the offering

Ahhh 😂😂

Hallelujah

Ha ha ha Wetin be dis 😂

Haaaaa This is stealing ooooo 😂

as how nah 😂😂

Out of that one she go pay offering

With the church 🧺

Haa😂😂

Me sef say ah 😲 no be so God de bless o 😂 na church money be that auntie

She doesn’t know it meant she should pass it on 😂

God is good

No go house Ooooo. Just Dey go police station like that 😁. Straight!!!

She don carry offering money

@Adio_dan 😹

Gbam!😂

Usher allow her comot? 😂

😭😭ahn

@StreamviDL download this video now

E shock me oo
