正在加载视频...
视频加载失败
You say what???
176,284 次观看 • 16 天前 •via X (Twitter)
16 条评论

What’s the Botanical name of mosquito 🦟 Let me see students 😂

This is Bill Gates paid bots 🤖

Same way you created and feed them, I will come for any treatment of mosquito 🦟🦟🦟

What's this again

"Just look at my babies feeding" It will never be well with you

??

hmmm Nkan bẹ́

Na everyday we dey see different things

Finally we don see who Bill gates dey use Hunt us. Truly,na african dey do african

nothing wey i never see for this life, naso bill gates sef dey rear mosquito...i tier for una matter

Mosquito pet?😒

So bill Gates Foundation have started recruiting these retched humans to promote this devilish experiment? Na black man them dey always use against themselves sha

E no better for you 🙏

What's this one again? Mosquito as pet?

This oyinmbo lifestyle una dey bring for this country go soon fight everybody no be only una. Wetin be this now 😂

Omo make I no just sabi the location to that place because with Wetin malaria don take my eye see, I go burst there with mosquito fleet and finish of those bastařd off
