Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

176,284 Aufrufe • vor 25 Tagen •via X (Twitter)

16 Kommentare

Profilbild von ÇØMMÅNDØ
ÇØMMÅNDØvor 25 Tagen

What’s the Botanical name of mosquito 🦟 Let me see students 😂

Profilbild von DEPROGRAMMED
DEPROGRAMMEDvor 25 Tagen

This is Bill Gates paid bots 🤖

Profilbild von Bulus Paul
Bulus Paulvor 25 Tagen

Same way you created and feed them, I will come for any treatment of mosquito 🦟🦟🦟

Profilbild von DEX 🎩
DEX 🎩vor 25 Tagen

What's this again

Profilbild von Borges🇾🇪
Borges🇾🇪vor 25 Tagen

"Just look at my babies feeding" It will never be well with you

Profilbild von 🏂
🏂vor 25 Tagen

??

Profilbild von GODS OF OUR LANDS
GODS OF OUR LANDSvor 25 Tagen

hmmm Nkan bẹ́

Profilbild von Semi god.
Semi god.vor 25 Tagen

Na everyday we dey see different things

Profilbild von OloYeOfiKoTuN
OloYeOfiKoTuNvor 25 Tagen

Finally we don see who Bill gates dey use Hunt us. Truly,na african dey do african

Profilbild von David A. 🥷™
David A. 🥷™vor 25 Tagen

nothing wey i never see for this life, naso bill gates sef dey rear mosquito...i tier for una matter

Profilbild von Cathie 🤍
Cathie 🤍vor 25 Tagen

Mosquito pet?😒

Profilbild von Sir Paschal 🌍
Sir Paschal 🌍vor 25 Tagen

So bill Gates Foundation have started recruiting these retched humans to promote this devilish experiment? Na black man them dey always use against themselves sha

Profilbild von Theopaid 30BG🥷🏻🌏💛
Theopaid 30BG🥷🏻🌏💛vor 25 Tagen

E no better for you 🙏

Profilbild von Godswill Harvest
Godswill Harvestvor 25 Tagen

What's this one again? Mosquito as pet?

Profilbild von Bebe_Junior
Bebe_Juniorvor 25 Tagen

This oyinmbo lifestyle una dey bring for this country go soon fight everybody no be only una. Wetin be this now 😂

Profilbild von Amebo
Amebovor 25 Tagen

Omo make I no just sabi the location to that place because with Wetin malaria don take my eye see, I go burst there with mosquito fleet and finish of those bastařd off

Ähnliche Videos