正在加载视频...
视频加载失败
You Vs The guy at the back end
10 条评论

Mckinzy 🎸🎶1 年前
No be lie

✝️PRE ZI DENT CUTZ💈1 年前
💔😔

Provii 🚀1 年前
Touch smell and taste, omo Gilmore don kee me😭😭😭

Ajala of Web31 年前
Naso this babe wey never follow me chat since February 15th dey send me pictures this night sey Tomorrow na her Birthday Guy at the back end don already bend her back😭

Kidobutai1 年前
It’s funny but guess what’s she’s giving both the broke guy and the Rich guy 🤷🏽♀️ Na the babe Dey win

First Officer Felix™ 王明1 年前
History has it that he’s still on his knees till date

Khan 🧢 🌟1 年前
No need talk anything, just carry your bread day go house 😂

nifemi✞1 年前
wetin be this posture 😭😭😭

FunMiNiYi OmOni3D🏅1 年前
Eleribu EAT FOR ME🤣🤣

#531 年前
this kain situation you no fit stand dey think am at all, you gats go down low 😂😂
