Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Youngi Duu cooking another banger with Asake 🔥🔥
313,821 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

@Teniola__YBNL Abeg help me send ham give ham cause the message Dey show not sent 😂😂😂

NEW OFFICIAL COLLABORATION ALERT! Get your PERSONALIZED @Godzilla_Toho Japanese hanko stamps at for yourself, friends and family! #fanco #godzilla #GodzillaMinusOne 👉

@Teniola__YBNL Where portable make he come outside. War go dey this place

@Teniola__YBNL Who’s the unsigned artist that signed this artist?😂

@Teniola__YBNL I know Portable signed this guy but is he a music artist or we're just catching cruise 🤣😂😂 I don reason am tired maybe naa prank

@Teniola__YBNL Make this boy go learn work abeg

@Teniola__YBNL This nah banger or hunger

@Teniola__YBNL He no go better for portable oo walahi

@Teniola__YBNL If this guy blow for music I must sing nothing wey anybody fit tell me 😂😂😂😂😂

@Teniola__YBNL He’s really impressing fr, Afro-Comedy to the world

@Teniola__YBNL Na rubbish dey fit sign rubbish😂
Похожие видео
Sensitive content
Make we gather kpai Youngi duu before he release this song oh😂😭😭🤲
Yung Alexzy Ng😈
311,400 просмотров • 2 лет назад
