Loading video...
Video Failed to Load
Your next move 🤔
26,780 views • 14 hours ago •via X (Twitter)
21 Comments

As I dey find money like this,if I no go kill am sell give aboki make I no see tomorrow 🙄🥲

Free fooooood 😬😬😬😬

I dey match am, i dey match am

Pedestrian crossing 🚸

That’s a python, it’s not poisonous. Just let it pass.

Bro gimme that bike, I wan show you something

Ride it over

Ill help him move faster

I will wait make e pass, dem no de attack person, so just let the little creature be.

Walahi I go crush am

I go climb am with my bike, nothing for even make me stop that bike

The snake is a very gentle snake it won’t do you no arm

Na person Grandma be that ooooo😅😅

Turn back

We're all thinking the same thing right?

I will quietly come down seek for help and kpai the demon. It's either you kpai it now else it will come to your house to kpai you.

I go wait for that thing to pass before I cross, taa I go push am comot

Ride onward

Just chill for am o😳….. If not hmm👀

Idk if it’s hate or fear, but I’m not going to be that close to a snake

He Carry better Honda Cube bike, wey go use climb the snake sef

