Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Your next move 🤔

70,817 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)

Комментарии: 21

Фото профиля 𝐌𝐑_$𝐀𝐕𝐀𝐆𝐄 ✪
𝐌𝐑_$𝐀𝐕𝐀𝐆𝐄 ✪1 день назад

As I dey find money like this,if I no go kill am sell give aboki make I no see tomorrow 🙄🥲

Фото профиля NOCALLERID🫩❤️
NOCALLERID🫩❤️1 день назад

Free fooooood 😬😬😬😬

Фото профиля DAN S A R D A U N A
DAN S A R D A U N A1 день назад

I dey match am, i dey match am

Фото профиля Tempah💎🔥
Tempah💎🔥1 день назад

Pedestrian crossing 🚸

Фото профиля Tosin
Tosin1 день назад

That’s a python, it’s not poisonous. Just let it pass.

Фото профиля R3tro
R3tro1 день назад

Bro gimme that bike, I wan show you something

Фото профиля ᴅʏɴᴀᴍɪᴄ ™️
ᴅʏɴᴀᴍɪᴄ ™️1 день назад

Ride it over

Фото профиля ifedayo
ifedayo1 день назад

Ill help him move faster

Фото профиля Goziemu
Goziemu1 день назад

I will wait make e pass, dem no de attack person, so just let the little creature be.

Фото профиля LIMITLESS 🚀
LIMITLESS 🚀1 день назад

Walahi I go crush am

Фото профиля Faceless
Faceless1 день назад

I go climb am with my bike, nothing for even make me stop that bike

Фото профиля BALOGUN TOBILOBA JOHNSON
BALOGUN TOBILOBA JOHNSON1 день назад

The snake is a very gentle snake it won’t do you no arm

Фото профиля DarksideAura
DarksideAura1 день назад

Na person Grandma be that ooooo😅😅

Фото профиля 𝑯𝒖𝒛𝒂𝒊𝒏
𝑯𝒖𝒛𝒂𝒊𝒏1 день назад

Turn back

Фото профиля Joey_kings🤴🏻
Joey_kings🤴🏻1 день назад

We're all thinking the same thing right?

Фото профиля IBRAHIM
IBRAHIM1 день назад

I will quietly come down seek for help and kpai the demon. It's either you kpai it now else it will come to your house to kpai you.

Фото профиля Wisdom Dominic
Wisdom Dominic1 день назад

I go wait for that thing to pass before I cross, taa I go push am comot

Фото профиля Brantley's Corner ⚽🔥
Brantley's Corner ⚽🔥1 день назад

Ride onward

Фото профиля Naija2capeblog
Naija2capeblog1 день назад

Just chill for am o😳….. If not hmm👀

Фото профиля 𝓦𝓮𝓼𝓽
𝓦𝓮𝓼𝓽1 день назад

Idk if it’s hate or fear, but I’m not going to be that close to a snake

Фото профиля Igboboy Blaze
Igboboy Blaze1 день назад

He Carry better Honda Cube bike, wey go use climb the snake sef

Похожие видео