Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
You’re copy copy Davido
33 Yorum

@fred31533591970 @davido Davido : lojay make we do like that wizkid and fola video Lojay: I gat you 0012 🤣🤣

@Wuwaika90 @davido Una just mumu na today Davido start Dey do these kind videos ?

@davido @WizStatz leave the agenda for me now 😭😭💔 sha retweet

@davido Him purposely no carry smoke for the video so we no go suspect 😂

@davido Wait shey person no first do am before wiz fola do am? Like na only wiz be the artist wey dey allowed to do things? Una dey mad for dis app. Shey person never first do am first?? Useless copper

@davido I was going to say it and post this video 😂😂😂

@davido Asin ehhh It’s just too much

@davido Nothing wey this guy never copy Wizkid 😂

@davido Same wizkid that couldn’t give fola a hit verse 😂😂

@davido Na fan boy nau

@davido Him too Dey copy

@davido I know say if to say Wizkid get him own private jet now una for still say Davido copy am lol 😂 shame.

@davido Before you banter, the person behind this account might be a 16 year old boy or girl in Jalingo.

@davido Let’s be realistic sef.. What can a davido co-sign even do for any artist?

@davido You no see say you don Dey craze, because Wizkid sit for chair, make in Dey stand make in no seat again

@davido FC too mumu 😂😂😂

@davido make person help me post the streaming numbers of gba condition and b4b4

@davido No be copy copy..na him idolo be Wiz

@Ayobamistoner8 @davido No originality at all

@fred31533591970 @davido He sabi copy gan 🤣

@1chynese @davido E too like copy copy

@davido We dey wait 😂

@davido Lol he for smoke join na😂💔

@davido Same script.. the guy too Dey copy

@davido Omo 😂 una like wahala sha

@davido Superstar or not At the end of the day We all roll Igbo the same way We are human Walai 😭 See as e be like say na me dey roll am

@davido Wiz na him mentor na

@bigwizarrdd @davido Thank you 😂

@davido Quick one, you dey kpo ?

@davido lol this stuff no go far

@davido Make that guy neck no even go break 😂😂

@davido 🤣🤣🤣 Olamide has done this before him sha.

@davido No more way for afro-cppy-copy artistes.... afro-fl0p artistes wey no get tour cos their albums don fl0p upon all the farming with $4k weekly... flopido & wizshit are already in their No-Hit Era alongside bombo-boy... now playing olodo uprising by dammy krane 🔥

