Loading video...
Video Failed to Load
Zino !๐ญ What a guy .๐
84 Comments

@Damilare_x24 In anything u won do for dis life ehnโฆ. Sha no look down on anybody! A no go talk pass dah one

@Damilare_x24 Fr fr .forget about trolling Never look down on someone .

@Damilare_x24 Go ask dah stupid Nuisance mumu wey dey carry sheep waka for street!

@Damilare_x24 Zino ?๐ญ๐

@Damilare_x24 U see make I mention name?๐ญ๐

That guy sabi fool gan ๐ญ

I never see who fool reach am Fb bro ๐

God suppose punish am for where he dey ๐ญ

Amen ๐

Omoh๐ค๐ And him fans no go wan hear truth

Dem go vex if you talk truth

You go fit fb ?

@Damilare_x24 Since that year his life has spoiled to the extent that He no see Top 19 ๐ญ๐

@Damilare_x24 Smh . Hand dey meet the guy . Fb broski

Na everyday he go dey regret this live wey he come ๐๐

You see the live and that interview we he do that time ?? He go regret am ๐

Werey dey cry ๐ญ ๐๐ He never smell top 15 since then๐๐ญ๐คฒ

Fb bro๐

Fb bro

God pls put my enemies in shame as u put zinoleesky

Inshallah . Fb bro

Na that year gan gan seyi chop him eyes ๐๐

He wan kpai am

E no go ever disappoint me I go soon deaf with swaguu Everybody don run comot mah side ๐๐

Nah this video spoil zino career ๐ Fb broski.

Done bro

โ๏ธ

@winner_0_01 he faded ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐

Make Ona leave my guy ๐๐๐๐

Nooo I get targets ๐๐ค๐พ Dem dey cry for under my posts since morning ๐

๐๐

This talk make me dislike am Ehn cos normal normal both of them be street boys wey dey hustle why he dey talk like that

He no get street OT.. Fb bro

@Damilare_x24 Omoh nah this last word spoil this guy career ๐คฆโโ๏ธ

@Damilare_x24 I swear Fb bro

@Ayeloja_ @zinoleesky01 how e come be now??

@Ayeloja_ @zinoleesky01 He go block you oo Fb bro

@Ayeloja_ @zinoleesky01 Done โ๏ธ

@zinoleesky01 you sha Dey see am.. no where wey you wan go wey dem no go play seyi right now โฆ you top 20 gan you no go see fool

@zinoleesky01 Tell him

Werey ti fenu ko ๐

Walahi Fb bro

@farmstream111 Nah this talk spoiled him career

@farmstream111 Real .

Later Dem Mugu Go Talk Say Na Mohbad Death Cause Am Enikure

Awon werey

@Ayeloja_ Forever Humble because what God gives he can also take ! ๐๐๐๐๐คฒ๐คฒ๐คฒ

@Ayeloja_ God bless an humble man

@Ayeloja_ ๐๐๐

Life sha.๐ That's why it is good to allow your fans do the fighting for you.

Who is ur fav Zuko Abi wetin be him name faded boy calling himself fire boy better go stream wetin be him last single do 39k Zino 1 hours tracking out of all people no be u go talk ๐ท๐ท๐๐๐

Sorry .

Ohh lord forgive him cause he doesnโt know what he was saying lol ๐ซต๐

God no fit forgive am again

Lol ๐ซต๐ heโs forever a loser from this side too my boy NSNV to the world ๐โค๏ธ๐ฅฐ

No be lie

Boss make I follow your account now please ๐ follow back Bammi NSNV na one love we Dey shear for here ooโค๏ธ๐ค๐๐ซ

Seyi show am level that year ๐

Him mind fess dey Fb bro

I happy as he dunk on am. Useless nigga

Omo . He go still dey surprise uptill now .๐ญ๐

Since then the werey never enter one

He no even see top 10

@Damilare_x24 Local champion ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

@Damilare_x24 He for no just go live that day ๐ Fb broski .

@Damilare_x24 Ajeh

I pray over spirit of stagnation in Jesus name ! Amen โฆ.Humility is Godโs gift. Professor ๐ฉโ๐ซ Seyi Vibez keep moving forward. Ahead over your enemies and frenemies. NSNV โจ

@adeyemi_NSNV ๐ ๐ ๐

Seyi once introduced himself.. Akanda omo malo je๐ฅ whatever you wish or give Akanda omo you will receive 100 of it

Hmm,life fit humble you at any time But still on still everybody dey okay ๐ ๐

Iffatizy .

What that,iffatizy?

If at all

Life eh

E go far

I know remember when last this one top chart sef talk less of NO1 ๐ญ

How e con b now

E tuff ๐

Elenu jawaya

Fb bro๐

You don Dey do too much brr No worry ๐ Enjoy

Torrrโฆ

Omo hand Dey really meet am He just Dey drop song wey no smell top 20

If you talk now him stans go vex.๐ Fb bro
Related Videos
Sensitive content
discharge of fire what? ๐ญ๐ญ๐ฅ this guy being a Shebeshit fan is a full time job. Getting slapped for wanting to take a picture ๐๐๐ญ๐ญ
Gontse Chauke ๐
631,148 views โข 1 year ago
