Loading video...
Video Failed to Load
Portable subbing Zino ?😭😂
561,416 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

😂

Na everything we don see except God. Oro wa lenu Portable 😩

He dey drive Ferrari and he wind down, lol😂

Portable go soon drop song for Zino

“Na only God we never see” portable kills me😂😂😭

Portable is not a good person i swear 🤣🤣... Even a deaf man knows this sub is for Zino from the first 5 seconds of the video.

Good for Zino.. any small thing e go run mention Ferrari like say nobody fit buy am 🤦

I sha know say if no be wetin sup. Person like portable no get zino yarn for mouth AT ALL!!!! Even with wetin sup portable cant lace zino shoes. E no reach🤞

Werey say na “ tá Ferrari kòfi shey promo “

Werey say he no get hit Coming from you wey no fit stand him
Related Videos
Sensitive content
Portable abeg na 😭😂😂
Oyindamola🙄
914,017 views • 2 years ago
