正在加载视频...

视频加载失败

Zino !😭 What a guy .😂

64,544 次观看 • 25 天前 •via X (Twitter)

84 条评论

𝗦𝗩 𝗧𝗶𝗹𝗹 𝗜𝗻𝗳𝗶𝗻𝗶𝘁𝘆 𖤐 的头像
𝗦𝗩 𝗧𝗶𝗹𝗹 𝗜𝗻𝗳𝗶𝗻𝗶𝘁𝘆 𖤐25 天前

@Damilare_x24 In anything u won do for dis life ehn…. Sha no look down on anybody! A no go talk pass dah one

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

@Damilare_x24 Fr fr .forget about trolling Never look down on someone .

𝗦𝗩 𝗧𝗶𝗹𝗹 𝗜𝗻𝗳𝗶𝗻𝗶𝘁𝘆 𖤐 的头像
𝗦𝗩 𝗧𝗶𝗹𝗹 𝗜𝗻𝗳𝗶𝗻𝗶𝘁𝘆 𖤐25 天前

@Damilare_x24 Go ask dah stupid Nuisance mumu wey dey carry sheep waka for street!

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

@Damilare_x24 Zino ?😭😂

𝗦𝗩 𝗧𝗶𝗹𝗹 𝗜𝗻𝗳𝗶𝗻𝗶𝘁𝘆 𖤐 的头像
𝗦𝗩 𝗧𝗶𝗹𝗹 𝗜𝗻𝗳𝗶𝗻𝗶𝘁𝘆 𖤐25 天前

@Damilare_x24 U see make I mention name?😭😂

Dfw Dray 的头像
Dfw Dray25 天前

That guy sabi fool gan 😭

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

I never see who fool reach am Fb bro 😂

Dfw Dray 的头像
Dfw Dray25 天前

God suppose punish am for where he dey 😭

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Amen 😂

Sherif 的头像
Sherif25 天前

Omoh😤😂 And him fans no go wan hear truth

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Dem go vex if you talk truth

Sherif 的头像
Sherif25 天前

You go fit fb ?

PANSA PANSA😭 𓆩🦀𓆪𓆩🦀𓆪 的头像
PANSA PANSA😭 𓆩🦀𓆪𓆩🦀𓆪25 天前

@Damilare_x24 Since that year his life has spoiled to the extent that He no see Top 19 😭💔

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

@Damilare_x24 Smh . Hand dey meet the guy . Fb broski

🧌 的头像
🧌25 天前

Na everyday he go dey regret this live wey he come 😂😂

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

You see the live and that interview we he do that time ?? He go regret am 😂

🦀GBOLAHAN NSNV🦀 的头像
🦀GBOLAHAN NSNV🦀25 天前

Werey dey cry 😭 😂😂 He never smell top 15 since then😂😭🤲

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Fb bro😂

🦀GBOLAHAN NSNV🦀 的头像
🦀GBOLAHAN NSNV🦀25 天前

Fb bro

MUBARAK👦🐅 的头像
MUBARAK👦🐅25 天前

God pls put my enemies in shame as u put zinoleesky

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Inshallah . Fb bro

🖤VERY WICKED MAN 🖤 的头像
🖤VERY WICKED MAN 🖤25 天前

Na that year gan gan seyi chop him eyes 😂💔

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

He wan kpai am

🖤VERY WICKED MAN 🖤 的头像
🖤VERY WICKED MAN 🖤25 天前

E no go ever disappoint me I go soon deaf with swaguu Everybody don run comot mah side 😂💔

Dracula 🧛‍♂️ 的头像
Dracula 🧛‍♂️25 天前

Nah this video spoil zino career 😂 Fb broski.

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Done bro

Dracula 🧛‍♂️ 的头像
Dracula 🧛‍♂️25 天前

✌️

Swaguu_szn 🎭 的头像
Swaguu_szn 🎭25 天前

@winner_0_01 he faded 😭😭😭💔💔💔

Hariyour 的头像
Hariyour25 天前

Make Ona leave my guy 😂😂😂😂

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Nooo I get targets 😂🤌🏾 Dem dey cry for under my posts since morning 😂

Hariyour 的头像
Hariyour25 天前

😂😂

BLACK JESUS 的头像
BLACK JESUS25 天前

This talk make me dislike am Ehn cos normal normal both of them be street boys wey dey hustle why he dey talk like that

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

He no get street OT.. Fb bro

Bobby 的头像
Bobby25 天前

@Damilare_x24 Omoh nah this last word spoil this guy career 🤦‍♂️

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

@Damilare_x24 I swear Fb bro

ismail 的头像
ismail25 天前

@Ayeloja_ @zinoleesky01 how e come be now??

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

@Ayeloja_ @zinoleesky01 He go block you oo Fb bro

ismail 的头像
ismail25 天前

@Ayeloja_ @zinoleesky01 Done ✔️

Muyi. 的头像
Muyi.25 天前

@zinoleesky01 you sha Dey see am.. no where wey you wan go wey dem no go play seyi right now … you top 20 gan you no go see fool

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

@zinoleesky01 Tell him

Tunz 的头像
Tunz25 天前

Werey ti fenu ko 😂

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Walahi Fb bro

wacko nsnv 的头像
wacko nsnv25 天前

@farmstream111 Nah this talk spoiled him career

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

@farmstream111 Real .

Solomon 的头像
Solomon25 天前

Later Dem Mugu Go Talk Say Na Mohbad Death Cause Am Enikure

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Awon werey

ismail 的头像
ismail25 天前

@Ayeloja_ Forever Humble because what God gives he can also take ! 🙏🙏🙏🙏🤲🤲🤲

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

@Ayeloja_ God bless an humble man

ismail 的头像
ismail25 天前

@Ayeloja_ 🙏🙏🙏

Felix frosh 的头像
Felix frosh25 天前

Life sha.💔 That's why it is good to allow your fans do the fighting for you.

FOOL *BITCH = NSNV 🧠🐷🐖 的头像
FOOL *BITCH = NSNV 🧠🐷🐖25 天前

Who is ur fav Zuko Abi wetin be him name faded boy calling himself fire boy better go stream wetin be him last single do 39k Zino 1 hours tracking out of all people no be u go talk 🐷🐷😂😂😂

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Sorry .

Bolaji🎖️ 的头像
Bolaji🎖️24 天前

Ohh lord forgive him cause he doesn’t know what he was saying lol 🫵😂

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️24 天前

God no fit forgive am again

Bolaji🎖️ 的头像
Bolaji🎖️24 天前

Lol 🫵😂 he’s forever a loser from this side too my boy NSNV to the world 🌍❤️🥰

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️24 天前

No be lie

Bolaji🎖️ 的头像
Bolaji🎖️24 天前

Boss make I follow your account now please 🙏 follow back Bammi NSNV na one love we Dey shear for here oo❤️🤍💙🫂

AZ🌗⭐️ 的头像
AZ🌗⭐️25 天前

Seyi show am level that year 😂

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Him mind fess dey Fb bro

AZ🌗⭐️ 的头像
AZ🌗⭐️24 天前

I happy as he dunk on am. Useless nigga

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️24 天前

Omo . He go still dey surprise uptill now .😭😂

mia charlotte 的头像
mia charlotte25 天前

Since then the werey never enter one

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

He no even see top 10

The Most Superior 的头像
The Most Superior25 天前

@Damilare_x24 Local champion 😭😭😭😭

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

@Damilare_x24 He for no just go live that day 😂 Fb broski .

The Most Superior 的头像
The Most Superior25 天前

@Damilare_x24 Ajeh

Thelma Robertson 的头像
Thelma Robertson25 天前

I pray over spirit of stagnation in Jesus name ! Amen ….Humility is God’s gift. Professor 👩‍🏫 Seyi Vibez keep moving forward. Ahead over your enemies and frenemies. NSNV ✨

Øla Küßh 🪖👿 的头像
Øla Küßh 🪖👿25 天前

@adeyemi_NSNV 😂 😂 😂

SWAGUU 的头像
SWAGUU25 天前

Seyi once introduced himself.. Akanda omo malo je🔥 whatever you wish or give Akanda omo you will receive 100 of it

Cyprian John 的头像
Cyprian John25 天前

Hmm,life fit humble you at any time But still on still everybody dey okay 👍 👌

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Iffatizy .

Cyprian John 的头像
Cyprian John25 天前

What that,iffatizy?

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

If at all

𝕭𝖎𝖌 𝕸𝖚𝖇𝖘! 的头像
𝕭𝖎𝖌 𝕸𝖚𝖇𝖘!24 天前

Life eh

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️24 天前

E go far

Precious_Yeth 的头像
Precious_Yeth25 天前

I know remember when last this one top chart sef talk less of NO1 😭

Abdul Waris 的头像
Abdul Waris25 天前

How e con b now

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

E tuff 😂

BãmzyMølly🦀 x🦍 的头像
BãmzyMølly🦀 x🦍25 天前

Elenu jawaya

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Fb bro😂

LONER LOVE NA MALARIA 🥷😈 的头像
LONER LOVE NA MALARIA 🥷😈25 天前

You don Dey do too much brr No worry 😉 Enjoy

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

Torrr…

Victor 的头像
Victor25 天前

Omo hand Dey really meet am He just Dey drop song wey no smell top 20

TAZE♨️ 的头像
TAZE♨️25 天前

If you talk now him stans go vex.😂 Fb bro

相关视频