Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Zinoleesky go dey regret why he talk this thing 😂😂🤣
27,984 görüntüleme • 19 saat önce •via X (Twitter)
23 Yorum

@zinoleesky01 😩😂😂

What’s funny is that he could actually hit Top 1 if he farmed like everyone else, but he just doesn’t care enough to do it. 😂

As u talk this thing now e make sense?

Hope you understand the phrase, or should I enlighten you? 😂

Fast forward to today? The rest is history

@iceofcali Rest guy 😏

@joshutemi123 Life na karma

@joshutemi123

omo see life chai

Nha your evidence be this dumbass!! But how it’s possible for you to carry camera and talk this to person wey no offend your papa, una no dey think at all

@UrfavBoyq @zinoleesky01 big fool😂

Oni gborun 1 !!!!!!

😂😂😂😂

@iceofcali Karma really hit zino

@UrfavBoyq Crazy 🥹

28k viewers mad 😡

@YKoluwaseun9 Wait oo why his head Dey chek like that?

Life na Karma

I swear 😂😂😂😂😂😂

Betrayal

Him mind don Dey😂

"Check the scores now u see say I don dey global"!!! Even the door was like ""ehh 😂"" eyyhh"

Omo 😂
