Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
zinoleesky ke, eno reach.😹
40 Yorum

una don disrespect Zino Gan o

Zino no reach se

he no reach at all

e no touch am at all.

lonely road>>>>> current zinoleesky

Zino ke 😹

i love zino but lyrically nobody is touching blaze in africa he’s my goat 🐐

Mutual?

zinoleesky keh e no fit reach lai lai.

Na people wey Dey engage you I blame

This guy too good Even his live sessions too mad

3 Zino know reach 1 T I Blaze Aje

My Apple replay no.1 song 2025

U de go na

ohh it’s Eze

e go tear acl

oya nau

??

Nah God go kill both of u are u mad ,,una dey compare goat with shepherd

bathe

That's nice

God bless you with this song zino my ass

Buh ZINO get glory pass am 😂

Wen i fess talked this tin..dem tink say i dey cap...TI blaze, Tml vibez >>>>>>>zino

I like them both

E go tear acl lol

Won bida

Zino go tear ACL 🤣

TML better pass both of them.

Cap.

Maybe seyi vibes you mean

Mk I go jam am again, be like me and this guy de go through the same thing form day 1

abeg nah

🤣

Allow

Zino go tear Acl

Zino ke

lyricism TI blaze nah Beast

in all aspects, blaze no be him mate

Love the both of them but TI blaze mad gan❤️
