Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Zion the rapper 🤣 Baloguns industry problem 😂❤️🦅
23 Yorum

This one go worry pass en papa ooh 😭😂😂

E get any of Wiz children wey no go worry pass am ? 😂

Yes but dem never born that am 😂😂

@CharlyMirabel Afrobeat papa don born rappers 😂😂😂 Champz ft zion 😍😍😍

@CharlyMirabel Let's wait maybe Ayo, AJ and Morayo might have surprise package for us 😂

Fun fact is that he actually use to jump in a private jet....the lil man is spitting facts...OMO WIZZY

Nor be meme o

Chai na paso and osupa I Sabi when I Dey him age 🙆♂️😂.

😂

🤣🤣😭

😂

Talent na water 😂

E dey cry

I saw this on her snap was going to screen record it but i was like me check x first e fit don reach there and gbam here we go , so fun to watch 😅

😁

Dis one get serious wahala for body😂

All of them dey hot 🤣

😂😂

Wiz is so blessed ❤️

🥰

@biigkos1 E dey body jor

Person wey calm down dey rap nonsense 😂

Very tight settings 🦅🦅🦅
Benzer Videolar
Sensitive content
herb is officially the funniest rapper 😂😂🤣🤣😭😭
dad
3,994,414 görüntüleme • 3 yıl önce
