Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Zobo don drop 😂😂😂😂😂
17,382 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
42 Kommentare

The audacity and confidence to even come back sef 😒😒😒

@JaxonYTA Those girls mumu

See how werey Dey smile 😃

😂😂😂

Na God go punish zobo for the kind laugh weh he deh make me laugh this afternoon 😂😂😂🤣🤣😂😂😹😹

Forgive 😂😂

😂😂😂 Better pay for wetin you chop oh

Make she no pay naw

Be like the waiter no been join for the skit? Her reaction is so real

“I don well, I say make I come buy jazzy burger & parfait for people” 😂😂😂

😂😂😂

I Dan laugh tire 😭😂

@FemmyVickky The girl dey crazy 😂

This zobo guy is too creative

Fr

She ain't a natural....looked forced. Nice though 👍

Every where first blur for two people 🤣🤣🤣🤣🤣

You go cry no worry 🤣🤣🤣🤣

@SimpsonShola

Hello friends! Check out my latest video!!

This girl na Aba girl, them like parfait with their life😂😂

That confidence of comeback and even calling him babe deserves a virgin slap Boychild has seen it all!

You go explain trie 😂😂😂😂😂😂

That time she come back na to burst that malt bottle for her head Ajeh

She got what she deserves

Laughing alone like a odomu

Lowkey, you’re seeing him for the first time and you already want parfait? Ole! 😂

Werey😀

🤣🤣🤣🤣🤣

Zobo don crazee😂😂😂

Sharp guy!!!!

😂😂😂 who be ur bae ? Eat ur Jazzy burger 🍔 I beg

It was at this moment..😂😂

😂😂😂

Hey baby bawo Abeg abeg abeg 😂😂

Thebigjustic 🫡🫡🫡🫡

Hehehe 😂

With dis Man U jersey lol

😂😂😂😂😂😂

Weytin man do man😂😂

He's not yet paid naye ladies

Jazzy burger, burger wey I Dey do like water for house, I swear e sweet pass jazzy burger… bottom line we hype a lot of nonsense, like burger burger, poverty is a disease
