Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Zobo and en wife who wise 😂😂😂😂
14,066 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

Where person go meet this kind wife abeg

😂😂😂 bro you wan kpai early

I just pray make dis zobo mumu no affect our men ooo..dis guy na first class idiots

Omo every where blur for bf eyes o… which kind couple be this 🤣🤣🤣

Na understanding couple 😂😂😂

This is what shortages of psychiatric hospitals across Nigeria has resulted to.. can someone please offer to help us catch this mad man called zobo?

God punish you and your husband….i go tear una better slap useless fellow 😡

Zobo Dey interrupt another man for new girl

😂😂

Everyday ña them deh do threesome😂😂

I wasted my time and data 😒

This one a content too? Everyone just dey do rubbish lately!

Audacity, effrontery Nd what again?

😂😹 This Zobo needs to be jailed

😂😂😂

Why zobo de always touch him preeq sef 😂

The guy with a bag was very confused when zobo's wife arrived and started defending him because he was hitting on his galfriend and even got a phone of the gal on behalf of his husband

Low-key ba this guy is dope

Oh yeah He is very good

Sensational 😂

Zobo na thick werey 😁

Wait what’s happening here🤣🤣🤣

Na this kind one Buna and Fejiro go like o. Dem don muzz me 🤣🤣🤣

😂

😂 Sensational

😂😂😂

😂😂😂😂😂😂😂😂

Content creators and women with big big yash and breasts eh..

This skit thing no easy.

Omo i think say him wan show off oh😂😂

Oh naa😂😂😂

Aswear😂😂

The man said who are you now 😆

WHICH KIND MARRIAGE BE THIS?.

These two people na understanding marriage 😂😂😂

Zobo dey craze

😂😂😂

Am I the only one that's a bit lost??
