Charly Boy Area Fada 1's banner
Charly Boy Area Fada 1's profile picture

Charly Boy Area Fada 1

@AreaFada1475,211 subscribers

Founder of the OUR MUMU DON DO organisation, Da AreaFada Odudubariba 1 of Africa. For bookings and adverts: +2348024231487

Shorts

Humm, dem done land? Na only terrorist una come kill, or na something else una want? My people waiting una think?

Humm, dem done land? Na only terrorist una come kill, or na something else una want? My people waiting una think?

329,050 views

E never start.

E never start.

130,612 views

Mad man think say na only him dey craze for this country. Him just they chase and attack everybody . Nigeria wey hungry don make everybody craze."🤣😭 I Dey always talk say, until we show dis mad people in dis our yeye gofment say our own madness pass. They will always believe say our mumu never Belleful us. Dia fathers.

501,828 views

When Baba made this statement, many of us never took him serious. How una see am now? Any truth in his warning?

When Baba made this statement, many of us never took him serious. How una see am now? Any truth in his warning?

385,027 views

I beg eh, make Kemi Bad-Enough no see this O!

I beg eh, make Kemi Bad-Enough no see this O!

144,622 views

All those wey get mad Love for our Rufai, Oya make una gader here and make some noise. I am one of his biggest fan. Rufai after you na you.

All those wey get mad Love for our Rufai, Oya make una gader here and make some noise. I am one of his biggest fan. Rufai after you na you.

138,075 views

When i was in the World.

When i was in the World.

74,630 views

If wishes were horses, Donald Dump would Ride. 😂😂😂

If wishes were horses, Donald Dump would Ride. 😂😂😂

48,031 views

Election don come a election don go, what we are left with is sadness and pain. Naija matter, shame Dey catch me. Go to my bio for full video, Naija Matter. #nigeriaelection2023 #viral #trending #videos #obidatti #labourparty #apc #inec

57,448 views

My fellow frustrated Nigerians, Can someone educate me on what's going on here and how this meeting sits on ur mind.

My fellow frustrated Nigerians, Can someone educate me on what's going on here and how this meeting sits on ur mind.

15,008 views

Videos

AreaFada1's profile picture

Charlyboy don carry me enter some places wey I no belive say I fit enter in my life. On dis Palm Sunday I followed my oga to go see OBJ. As I sit down in the same room with the Baba today I saw two men. Two generations. One room but plenty history inside. Both of dem going through letters. Invites. Discussing Names wey matter. People wey go show face for the Lunch of 999, The Memoir of charlyboy. Baba pick pen, just dey do correction for the letters and invites. Not as former president, but as elder wey understand structure, timing, weight of things. At one point, I just smile. For me it was the bounding and interactions with two outstanding men. This one no be politics. This na respect. This na belief. Between, Man wey the world don know finish wey put hand for something wey people still dey try understand. Baba, on behalf of charlyboy dey invite people by himself. Not because he needs to but because he believe and he loves the brand. And I dey watch my oga charlyboy like son wey dey learn again from him father. Life funny. One man wey world don know. Another man wey world think say dem know but dem never even scratch surface and when dem join hand like this, you go see something wey no dey regular. This thing wey dey come, no be small. People go enter and come out different. Because sometimes, when experience meet vision, something new dey born. Baba will jokingly call charlyboy a jagrajagre person, charlyboy go clap bk and say, Na u dey teach me. It was a beautiful experience to watch these two men full of respect and admiration for one another.

Charly Boy Area Fada 1

100,875 views • 2 months ago