正在加载视频...

视频加载失败

2Face might actually be the problem.

61,370 次观看 • 10 个月前 •via X (Twitter)

32 条评论

DAMI FOREIGN🥶 的头像
DAMI FOREIGN🥶10 个月前

Elejo wewe

Just Gueroo TWEETMORE 的头像
Just Gueroo TWEETMORE10 个月前

If you record finish come mo go small vacation

Ajalah 的头像
Ajalah10 个月前

Imagine if you drop one pikin You go full ground like octopus

MOGUL MERCHANDISE 的头像
MOGUL MERCHANDISE10 个月前

See wetin u dae do? U just on ring light start to dae do video on top person marriage issue. Abi na u want replace Natasha and Annie totally?

Nnamdi 🦅 的头像
Nnamdi 🦅10 个月前

What is tatasha 😂

+BOMA• 🧌 的头像
+BOMA• 🧌10 个月前

HOW DID YOU EVEN SIT COMFORTABLY TO SAY THINGS THAT SOUNDS UNCOMFORTABLY?

+BOMA• 🧌 的头像
+BOMA• 🧌10 个月前

DUNCAN MIGHTY 👀 WHY YOU DEY USE “MIGHT” DEY START STATEMENT?

EMA 的头像
EMA10 个月前

Na wetin i go chop sleep i dey find like this

O G E D E 🍌 的头像
O G E D E 🍌10 个月前

This your wig be like 7days bread

ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️ 的头像
ayinde 🧠 🎾🏀⚾️🏐⚽️10 个月前

Until you get married I can’t accept your advice or opinion on marriages

𝐀𝐛𝐝𝐮𝐥’𝐬 𝐓𝐫𝐞𝐧𝐝𝐬. 的头像
𝐀𝐛𝐝𝐮𝐥’𝐬 𝐓𝐫𝐞𝐧𝐝𝐬.10 个月前

Who ask this one?

Timfon 的头像
Timfon10 个月前

Marriage na your mate?

With Love, Melly❤️🧶 的头像
With Love, Melly❤️🧶10 个月前

It’s you and that your wig against the Nigerian Judiciary

Ololade is active 💫 的头像
Ololade is active 💫10 个月前

Say say say

BUIKEM XX 的头像
BUIKEM XX10 个月前

E be like say you no see fufu chop

NaijaWide Media 的头像
NaijaWide Media10 个月前

Look the camera na

Becky 的头像
Becky10 个月前

2face after seeing Ruth video

Moyosore 的头像
Moyosore10 个月前

Wait first,who asked you? Why are you explaining? Wetin concern you?

𝓞𝓶𝓪 🎀 的头像
𝓞𝓶𝓪 🎀10 个月前

@officialbundles Why are you looking around like you’re looking for something? focus on your camera na

QueenFaith 的头像
QueenFaith10 个月前

Wetin this one dey talk

Richy 的头像
Richy10 个月前

I pity you. E be like say your fufu don tire you. You go do Kirikiri

42regular 的头像
42regular10 个月前

Person make never enter man house before dey advice who has been there and done that. Again, I blame Elon Musk

The Don 的头像
The Don10 个月前

@Fromthe234_ Why are you vomiting?

NAMEX INTERIOR 的头像
NAMEX INTERIOR10 个月前

Huh

Hb 的头像
Hb10 个月前

every wo, every women, every woman, only u just confuse untop matter wey no be fufu

Infocast 的头像
Infocast10 个月前

This wig don suffer for your hand 😀

chukwuemeka 的头像
chukwuemeka10 个月前

Carry this video go instagram abeg

Witty_Chunky 🇳🇬🇪🇸🇬🇧 的头像
Witty_Chunky 🇳🇬🇪🇸🇬🇧10 个月前

Hey you’re so local Speak fluently shiiityyy

backup✰ 的头像
backup✰10 个月前

You no get another dress 😭

sweet melody @the big boy 的头像
sweet melody @the big boy10 个月前

E be like say u go like serve one full season for prison

P.O.P BOY 的头像
P.O.P BOY10 个月前

If Ruth and portable don Dey put mouth for person matter, the person life don Dey use style spoil small small

Makuochukwu ✨ 的头像
Makuochukwu ✨10 个月前

Not true

相关视频

This might be a problem
0:43

Sensitive content

This might be a problem

geist

41,672 次观看 • 1 年前