Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
3 things every man must learn what happened to pocolee ☝️🏧
30 Kommentare

You dey always get wetin to talk.😹😂 Gehgeh Sabi, no be lie.

This man Which kind video call be this

Wait is he out or not, make we know watin we wan believe

My prof. Don drop advice worth 👌 30 billion Kuwait 🇰🇼 currency 🤔😎 **if like still dout am you go cry 😢 😭 ** Massive 💪 come back for poco-lee ✨️

Congratulations to Poco Lee fear woman oooo woman go spoil your life

I feel like gehgeh too dey fear that be why he no like to dey go flex for abroad

😂😂 Nigeria politicians dey learn work from geh geh

How much be your class form i won join una way day fear woman

Bro me and u know say u no do video call with poco🤷♂️☹😹😹

E be like say network been de glitch for pocolee side 🥲

Na who go dey by you when you waka kuru-kere-kere 😭😭 Mahd man 😹😹❤️

Gehgeh swear say no be you edit this your video call

Professor you need to apologise Pocolee too, Pocolee is not out because of you oooooo🤣🤣

Abeg no vex oooh watin b pocket toto

Lil durk's lawyer or barrister marshal Who would you pick to defend you?

Which kind video call be that 😂

Lesson one don already clear: no follow anybody wey no fit stand for you when wahala burst Travel smart

Una don come with another scam ooooo🤧 we Dey see am una Dey defraud full country Dey use laugh cover am

Na my mentor run am

Geh geh my life is at stake 😂😂

you just be stupid man

I think say na only me dey hear kurukerekere 😂

Geh Geh na man you be, and na God go bless you

Wow

This your video call with Poco Lee ehn 😂😹

🤣🤣🤣

Na dat 16 pro I need to record my sport content 👏

Okere kere ??

Amen 🙏

Na everything you dey get advice for??
Ähnliche Videos
Sensitive content
"5 things every man must learn from the Russian guy knàcking Ghana women better opueh" - GehGeh
YabaLeftOnline
45,026 Aufrufe • vor 6 Monaten
