Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
A 9 - 5 guy can't bag me.
655,607 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)
69 Kommentare

As per bag of beans wey you be Who go bag you already 😂

Bag of beans wey dem wan dïe for

Who and who 😂😂 Nah breast and yansh dey carry you 😂

@Adedoyin4721 Yansh no de joor Only breast

@Adedoyin4721 I swear

Be like you never ready for this work oo You still de do video with your clothes on

For which work, eyin tun gor yator oo

Wow you are very big, a 9-5 can't handle you indeed.

Thank you for letting them know

But an iron bender bagged ur mom

And your dad was the one supplying him rods. We are family now 🤝

Your dad is his apprentice

Apprentice? At least my dad got promoted. Your dad is still on probation in shame.

7-10 can bag you right

Yes

@realkayode_ Na vigilante be that so!!!

@Adedoyin4721 😂😂 you no real

I rather buy a bag of beans

From you wey no get money to buy a cup of beans.

Still taking my chances with the beans than with a land whale

send your address let me waybill some baby stuffs you way 🙂

How you want take enter the bag? 😂😂

You don't even know the meaning of A 9 to 5 guy can't bag me, you are a fuul

You're the bigger fool.

All una way say drop comment sef day mad Na engagement she day find na Una for just scroll pass. When she see no comment no like She go delete am by herself. Omo na wa o. Na everything una must reply to ni.

Why you sef comment, you no get sense oo

Na the people way day give you false hope na I day try engage with. Apku stay one side abeg.. I know you need the engagement sha. You for no even reply me Naa

@Adedoyin4721 See how she finish you for defending her 😂😂😭 e sweet me as she give u L

@Adedoyin4721 😂😂😂 Omo this werey no no koto way he enter o 😂😂😂 Guy go unlock your brain o 😂

@Adedoyin4721 Even her pant u no go see. Dey defend woman like goat 😭😂 mumu kid

@Adedoyin4721 Ahhhh Guy The intellectuality of your stupidity is really disturbing honestly.. like them go categorize you as person way get brain.. Guy I day sure say if you get GF she go don use you gan ooo.. ahhhh omo you Mumu oo chai.. Guy you sure say you sabi read so ?

Orobokibo

I'm not orobo, I'm thick 😂😂

With dah your big belly ba? After work stress person go con gra gra with dah ur big belly... Nonsense

Job jobless person can

With that cheap bumshot?

I bought it 700 naira

Smile

See your old school fan 🚶

New school fan dey ?

Omo you no for post oo

All these comment didn't get to me

Belle like GP tank make ogun kee u

I agree, you can’t fit into a bag.

Body is what again

Body is tea 🤏🤏

😂haven’t u see 9~5 wey dey earn million every day

I have not seen oo, help me find one 😂

No reasonable man would work 9-5 to feed someone who would finish his salary in 5-9 minutes

No be lie true true 😹

Nah true talk 😂

Talk your talk.🤏🏻

With your 700 naira short😂

And 500 naira top

Pẹ̀lú ikùn rẹ bí omi ẹ̀wà yẹn 😂😂

Adedoyin The day is done but your impact will linger long after sunset.

As u dey so shey u fit enter bag ni ??

Security self go bang u

As I see comment weh pass likes, you don trend be that

Nah me dey trend, I'm a trend setter 😂

What of thief

Yes, you can thief me

6 -6 nko

If the 6 - 6 guide

How Dem wan take bag you? nah to roll you

-bag of beans>>>

Dangote no fit bag you sef

who are you naa

I'm that girl 😜🤏🤏
Ähnliche Videos
Sensitive content
9-5 can’t bag you this kind of lady ngl👍
SNEAKERHUB.RENEE🐐🇬🇭🇺🇸
66,857 Aufrufe • vor 8 Monaten
Sensitive content
Someone Comment: Bro lives a better life than a 9-to-5 guy. 😭
Sumit
202,865 Aufrufe • vor 1 Monat

