Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Abeg Solar users, shey solar dey burn house ? 😳
59,829 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
47 Yorum

@sakpo0007_ Wrong installation caused that not the solar itself

I think so

@sakpo0007_ When they buy inferior products and your installer na crook

Hmmmm well said

@sakpo0007_ I feel say na people wey Dey set am up

Possible sha

@sakpo0007_ Yes, It will burn your house if it blows But it all comes down to the person that installed it for you

Really?

@sakpo0007_ Yeahh I’m an installer Incase you need to get one done

@sakpo0007_ @Enywealthh_1 There is a fire extinguisher meant for solar panel installation you will place it’s at the lower part of your battery so in case of any fire outburst it’s will be the one that will repel it’s is like a ball shaped like this so you can ask about

@sakpo0007_ Silly write up. Like the grid doesn’t catch fire too when overloaded! Blame your damn installers who used inferior materials!!!

Hmmmm most people blaming installer

@sakpo0007_ Yes it is very possible

That’s crazy

@sakpo0007_ Be like so

@sakpo0007_ Fist time seeing this

Same as me

@sakpo0007_ All normal electrical before don turn to solar installers and they did not learn it anywhere

@sakpo0007_ Anything fit happen any time

@sakpo0007_ Poor installation could’ve led to this. Trust only certified renewable energy firms like @PowercellSolar to run yours to avoid situations like this.

@sakpo0007_ Dey play, those evil people go carry those tiny blue helium' battery use tho inverter wey go power full house why e no go explode?

What’s this ones again?

@sakpo0007_ Depends on how you use it

Well then

@sakpo0007_ I feel for the person 😩sorry, let talk about the background song too lit 🔥

Yeah it’s a jam

@sakpo0007_ It burn due to wrong connection or low guage cable

@sakpo0007_ Weytin be this na

@sakpo0007_ So this thing dey happen

@sakpo0007_ Wetin be hope for poor man

@sakpo0007_ Let's keep streaming this song until it reaches the top 10 on all music platforms.

@sakpo0007_ Omoooo The background song self dey fear me

@sakpo0007_ As long as electricity is bad in the country, people will still buy solar

@sakpo0007_ God Abeg

@sakpo0007_ I wan know

@big_yemm People are saying it is

@sakpo0007_ @adisaedus Sometimes this mistakes come from the installer and the client, installer might not do a proper connection or they've told the clients how to use Mayne when he no dey another person go do something else.

@sakpo0007_ Imagine solar what's if normal electricity

@sakpo0007_ This is very true oo

@sakpo0007_ village people at work

@sakpo0007_ This needs to be asked very well 😅

@sakpo0007_ @JbrandyOfficial Stop using solar

@sakpo0007_ Wahala wa o

@sakpo0007_ It might be as a result of wrong connections or overloading nah🤷🏻♂️

@sakpo0007_ And Moniepoint CEO don insult us

@sakpo0007_ Wrong installation?

@sakpo0007_ @iii_nifeem Aso rock safe so?😂😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Abeg Shey na relationship we dey do these days or another thing? 400k before you say YES? 🤣🤣🤣🤣
honest30bgfan
58,252 görüntüleme • 9 ay önce
