Loading video...
Video Failed to Load
Con dey go your house abeg. 😂😂🤲🏾
536,936 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Questions and Answers🇳🇬🇺🇸2 years ago
You Dey date Avenger?

Janiz2 years ago
Soul mate ❌️ Azula ✅️

Meme Minister®™2 years ago
Big red flag 😂 😭

Mayo🐐2 years ago
You camp black widow for house🤣🤣🤣

SHANGISHA🙂2 years ago
Senior man ree 😂😂😂😭

DeHanna 🦋2 years ago
Why woman go dey flip like that 😂😂😂! G@y 😂😂

Idan Federal2 years ago
na black flag be this

Ndinemeni Precious2 years ago
Thick red flag. 🚩

k.r.u.z2 years ago
This one carry black widow put for house 😂😂

Gambit2 years ago
Be like make she score you free kick for FIFA. The break up valid😂
