Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Abeg which method this driver dey use?😂😂😂

76,071 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)

39 Kommentare

Profilbild von BETWIZAD.COM
BETWIZAD.COMvor 8 Monaten

And none of them talk, I think everybody is determined to go home with dad 🤷🏽‍♂️

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 8 Monaten

😂😂😂

Profilbild von ᄃム乇丂ム尺 𓃵
ᄃム乇丂ム尺 𓃵vor 8 Monaten

Omo I first think say na the driver be the “dad” wey die o 😂

Profilbild von Big meech
Big meechvor 8 Monaten

Na hin kee am e dey avoid slap from back

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 8 Monaten

😂😂😂😭

Profilbild von Big meech
Big meechvor 8 Monaten

I go lie for you

Profilbild von Olatunji 🪖
Olatunji 🪖vor 8 Monaten

Be like she wan join her Dad make she no warn the driver ooo

Profilbild von Favourite Uzi
Favourite Uzivor 8 Monaten

First thing y’all need to do is pray you don’t lose anybody. It looks funny, but it’s not the only people who can relate to this video are those who have experienced the full burial ceremony. When the body is taken out of the mortuary, a lot happens on the way.

Profilbild von International Bobby J
International Bobby Jvor 8 Monaten

Naso e Dey be, if that driver nor Dey do all those stunt dat motor fit nor move ooo I bury my Dad last year September 12, you need to come see this Driver for road… the driver come Dey gyrate for road oo, when we ask am he explain for us say nah normal

Profilbild von Peter Not Simon
Peter Not Simonvor 8 Monaten

Oku meji fe b’olorun nile

Profilbild von Oga moon 🫵🏾🫵🏾🫵🏾
Oga moon 🫵🏾🫵🏾🫵🏾vor 8 Monaten

Na their papa spirit dey inside the driver Shey na them k!ll their papa??🤦🏾

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 8 Monaten

😂😂😂

Profilbild von Az Ola
Az Olavor 8 Monaten

Is it a must you guys go with Dad?😳

Profilbild von AYANFE
AYANFEvor 8 Monaten

😂😂

Profilbild von Mr Alfred
Mr Alfredvor 8 Monaten

Shey this driver plan to send una along side una dad? No hard feelings just asking mehn

Profilbild von Abdul_mx2
Abdul_mx2vor 8 Monaten

Paul walker no do reach this gan

Profilbild von ØLÆDÏMĘJÎ 👻
ØLÆDÏMĘJÎ 👻vor 8 Monaten

No be only your dad get that RIP ooo better dey include all of una wey dey Inside the car.

Profilbild von BàbáOlóyè of Èkìtì (BOE) 🇳🇬
BàbáOlóyè of Èkìtì (BOE) 🇳🇬vor 8 Monaten

Come onitsha head bridge… ambulance dey burn anyhow on the bridge. Dead body wey no wan go village…

Profilbild von MaxC (Ø,G)
MaxC (Ø,G)vor 8 Monaten

Their papa never die, nah him Dey drive.

Profilbild von 4:20 o'clock
4:20 o'clockvor 8 Monaten

Incase dead body come out

Profilbild von MULTIPLE 😎
MULTIPLE 😎vor 8 Monaten

Method way go make u go meet ur papa sharp😝

Profilbild von Saint Ambrose🔋
Saint Ambrose🔋vor 8 Monaten

You almost lost your life too . How can you look so comfortable allowing a drunk driver performing such stunt in a delicate moments like this?🤦🏽‍♂️

Profilbild von Almost Impossible
Almost Impossiblevor 8 Monaten

Be like life don tire the passengers too

Profilbild von Dexterous
Dexterousvor 8 Monaten

Does this driver want Fela to sing from the grave? Deady body geti accident... Confusion breaki boniii Na double wahala for deady body And the owner of deady body...🎤🥁🎹 🤣🤣🤣

Profilbild von ۝KƝIGHTMARE۝
۝KƝIGHTMARE۝vor 8 Monaten

Another death

Profilbild von Cele - One Dollar Group
Cele - One Dollar Groupvor 8 Monaten

I pity person wey dey do video

Profilbild von PASTOR_ALHAJI_HERBALIST-1🥏
PASTOR_ALHAJI_HERBALIST-1🥏vor 8 Monaten

Nah that dead body I pity pass make e no go kpai twice

Profilbild von Big Oskido ❤️🫡
Big Oskido ❤️🫡vor 8 Monaten

Not sure d man go rest in peace

Profilbild von alex yosey 🎹
alex yosey 🎹vor 8 Monaten

Lava dey the seat?

Profilbild von Pepe Peter
Pepe Petervor 8 Monaten

Be like they wan join their daddy Can never be me 😂, wetin that driver dae perform 😱

Profilbild von Ọláwálé Premier Of The West💭
Ọláwálé Premier Of The West💭vor 8 Monaten

Oku nsunku oku leleyi naw 😂😂😂

Profilbild von trenda4naija
trenda4naijavor 8 Monaten

Passover driving.

Profilbild von Fuse7DMW
Fuse7DMWvor 8 Monaten

Paul walker undertaker

Profilbild von 4 WHEELS AUTOS
4 WHEELS AUTOSvor 8 Monaten

Couldn’t even laugh… Nothing Dey this life mehn

Profilbild von DBoyTips
DBoyTipsvor 8 Monaten

Una sha want dead body plenty

Profilbild von Ezim Victor
Ezim Victorvor 8 Monaten

Na so una go just start another burial for road 😂

Profilbild von BARON
BARONvor 8 Monaten

See as road smooth. No refuse or bins. Lagos fell off

Profilbild von ✨OLR🌟
✨OLR🌟vor 8 Monaten

They wan kpai the man twice ? Because wetin that driver dey do now

Profilbild von OLU of X
OLU of Xvor 8 Monaten

@grok what’s the name of the song

Ähnliche Videos