Loading video...
Video Failed to Load
Abeg which method this driver dey use?😂😂😂
76,071 views • 9 months ago •via X (Twitter)
39 Comments

And none of them talk, I think everybody is determined to go home with dad 🤷🏽♂️

😂😂😂

Omo I first think say na the driver be the “dad” wey die o 😂

Na hin kee am e dey avoid slap from back

😂😂😂😭

I go lie for you

Be like she wan join her Dad make she no warn the driver ooo

First thing y’all need to do is pray you don’t lose anybody. It looks funny, but it’s not the only people who can relate to this video are those who have experienced the full burial ceremony. When the body is taken out of the mortuary, a lot happens on the way.

Naso e Dey be, if that driver nor Dey do all those stunt dat motor fit nor move ooo I bury my Dad last year September 12, you need to come see this Driver for road… the driver come Dey gyrate for road oo, when we ask am he explain for us say nah normal

Oku meji fe b’olorun nile

Na their papa spirit dey inside the driver Shey na them k!ll their papa??🤦🏾

😂😂😂

Is it a must you guys go with Dad?😳

😂😂

Shey this driver plan to send una along side una dad? No hard feelings just asking mehn

Paul walker no do reach this gan

No be only your dad get that RIP ooo better dey include all of una wey dey Inside the car.

Come onitsha head bridge… ambulance dey burn anyhow on the bridge. Dead body wey no wan go village…

Their papa never die, nah him Dey drive.

Incase dead body come out

Method way go make u go meet ur papa sharp😝

You almost lost your life too . How can you look so comfortable allowing a drunk driver performing such stunt in a delicate moments like this?🤦🏽♂️

Be like life don tire the passengers too

Does this driver want Fela to sing from the grave? Deady body geti accident... Confusion breaki boniii Na double wahala for deady body And the owner of deady body...🎤🥁🎹 🤣🤣🤣

Another death

I pity person wey dey do video

Nah that dead body I pity pass make e no go kpai twice

Not sure d man go rest in peace

Lava dey the seat?

Be like they wan join their daddy Can never be me 😂, wetin that driver dae perform 😱

Oku nsunku oku leleyi naw 😂😂😂

Passover driving.

Paul walker undertaker

Couldn’t even laugh… Nothing Dey this life mehn

Una sha want dead body plenty

Na so una go just start another burial for road 😂

See as road smooth. No refuse or bins. Lagos fell off

They wan kpai the man twice ? Because wetin that driver dey do now

@grok what’s the name of the song
