Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Abeg which method this driver dey use?😂😂😂

76,071 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 39

Фото профиля BETWIZAD.COM
BETWIZAD.COM8 месяцев назад

And none of them talk, I think everybody is determined to go home with dad 🤷🏽‍♂️

Фото профиля AYANFE
AYANFE8 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля ᄃム乇丂ム尺 𓃵
ᄃム乇丂ム尺 𓃵8 месяцев назад

Omo I first think say na the driver be the “dad” wey die o 😂

Фото профиля Big meech
Big meech8 месяцев назад

Na hin kee am e dey avoid slap from back

Фото профиля AYANFE
AYANFE8 месяцев назад

😂😂😂😭

Фото профиля Big meech
Big meech8 месяцев назад

I go lie for you

Фото профиля Olatunji 🪖
Olatunji 🪖8 месяцев назад

Be like she wan join her Dad make she no warn the driver ooo

Фото профиля Favourite Uzi
Favourite Uzi8 месяцев назад

First thing y’all need to do is pray you don’t lose anybody. It looks funny, but it’s not the only people who can relate to this video are those who have experienced the full burial ceremony. When the body is taken out of the mortuary, a lot happens on the way.

Фото профиля International Bobby J
International Bobby J8 месяцев назад

Naso e Dey be, if that driver nor Dey do all those stunt dat motor fit nor move ooo I bury my Dad last year September 12, you need to come see this Driver for road… the driver come Dey gyrate for road oo, when we ask am he explain for us say nah normal

Фото профиля Peter Not Simon
Peter Not Simon8 месяцев назад

Oku meji fe b’olorun nile

Фото профиля Oga moon 🫵🏾🫵🏾🫵🏾
Oga moon 🫵🏾🫵🏾🫵🏾8 месяцев назад

Na their papa spirit dey inside the driver Shey na them k!ll their papa??🤦🏾

Фото профиля AYANFE
AYANFE8 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Az Ola
Az Ola8 месяцев назад

Is it a must you guys go with Dad?😳

Фото профиля AYANFE
AYANFE8 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Mr Alfred
Mr Alfred8 месяцев назад

Shey this driver plan to send una along side una dad? No hard feelings just asking mehn

Фото профиля Abdul_mx2
Abdul_mx28 месяцев назад

Paul walker no do reach this gan

Фото профиля ØLÆDÏMĘJÎ 👻
ØLÆDÏMĘJÎ 👻8 месяцев назад

No be only your dad get that RIP ooo better dey include all of una wey dey Inside the car.

Фото профиля BàbáOlóyè of Èkìtì (BOE) 🇳🇬
BàbáOlóyè of Èkìtì (BOE) 🇳🇬8 месяцев назад

Come onitsha head bridge… ambulance dey burn anyhow on the bridge. Dead body wey no wan go village…

Фото профиля MaxC (Ø,G)
MaxC (Ø,G)8 месяцев назад

Their papa never die, nah him Dey drive.

Фото профиля 4:20 o'clock
4:20 o'clock8 месяцев назад

Incase dead body come out

Фото профиля MULTIPLE 😎
MULTIPLE 😎8 месяцев назад

Method way go make u go meet ur papa sharp😝

Фото профиля Saint Ambrose🔋
Saint Ambrose🔋8 месяцев назад

You almost lost your life too . How can you look so comfortable allowing a drunk driver performing such stunt in a delicate moments like this?🤦🏽‍♂️

Фото профиля Almost Impossible
Almost Impossible8 месяцев назад

Be like life don tire the passengers too

Фото профиля Dexterous
Dexterous8 месяцев назад

Does this driver want Fela to sing from the grave? Deady body geti accident... Confusion breaki boniii Na double wahala for deady body And the owner of deady body...🎤🥁🎹 🤣🤣🤣

Фото профиля ۝KƝIGHTMARE۝
۝KƝIGHTMARE۝8 месяцев назад

Another death

Фото профиля Cele - One Dollar Group
Cele - One Dollar Group8 месяцев назад

I pity person wey dey do video

Фото профиля PASTOR_ALHAJI_HERBALIST-1🥏
PASTOR_ALHAJI_HERBALIST-1🥏8 месяцев назад

Nah that dead body I pity pass make e no go kpai twice

Фото профиля Big Oskido ❤️🫡
Big Oskido ❤️🫡8 месяцев назад

Not sure d man go rest in peace

Фото профиля alex yosey 🎹
alex yosey 🎹8 месяцев назад

Lava dey the seat?

Фото профиля Pepe Peter
Pepe Peter8 месяцев назад

Be like they wan join their daddy Can never be me 😂, wetin that driver dae perform 😱

Фото профиля Ọláwálé Premier Of The West💭
Ọláwálé Premier Of The West💭8 месяцев назад

Oku nsunku oku leleyi naw 😂😂😂

Фото профиля trenda4naija
trenda4naija8 месяцев назад

Passover driving.

Фото профиля Fuse7DMW
Fuse7DMW8 месяцев назад

Paul walker undertaker

Фото профиля 4 WHEELS AUTOS
4 WHEELS AUTOS8 месяцев назад

Couldn’t even laugh… Nothing Dey this life mehn

Фото профиля DBoyTips
DBoyTips8 месяцев назад

Una sha want dead body plenty

Фото профиля Ezim Victor
Ezim Victor8 месяцев назад

Na so una go just start another burial for road 😂

Фото профиля BARON
BARON8 месяцев назад

See as road smooth. No refuse or bins. Lagos fell off

Фото профиля ✨OLR🌟
✨OLR🌟8 месяцев назад

They wan kpai the man twice ? Because wetin that driver dey do now

Фото профиля OLU of X
OLU of X8 месяцев назад

@grok what’s the name of the song

Похожие видео