Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Abeg which method this driver dey use?😂😂😂

76,071 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

39 Yorum

BETWIZAD.COM profil fotoğrafı
BETWIZAD.COM8 ay önce

And none of them talk, I think everybody is determined to go home with dad 🤷🏽‍♂️

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE8 ay önce

😂😂😂

ᄃム乇丂ム尺 𓃵 profil fotoğrafı
ᄃム乇丂ム尺 𓃵8 ay önce

Omo I first think say na the driver be the “dad” wey die o 😂

Big meech profil fotoğrafı
Big meech8 ay önce

Na hin kee am e dey avoid slap from back

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE8 ay önce

😂😂😂😭

Big meech profil fotoğrafı
Big meech8 ay önce

I go lie for you

Olatunji 🪖 profil fotoğrafı
Olatunji 🪖8 ay önce

Be like she wan join her Dad make she no warn the driver ooo

Favourite Uzi profil fotoğrafı
Favourite Uzi8 ay önce

First thing y’all need to do is pray you don’t lose anybody. It looks funny, but it’s not the only people who can relate to this video are those who have experienced the full burial ceremony. When the body is taken out of the mortuary, a lot happens on the way.

International Bobby J profil fotoğrafı
International Bobby J8 ay önce

Naso e Dey be, if that driver nor Dey do all those stunt dat motor fit nor move ooo I bury my Dad last year September 12, you need to come see this Driver for road… the driver come Dey gyrate for road oo, when we ask am he explain for us say nah normal

Peter Not Simon profil fotoğrafı
Peter Not Simon8 ay önce

Oku meji fe b’olorun nile

Oga moon 🫵🏾🫵🏾🫵🏾 profil fotoğrafı
Oga moon 🫵🏾🫵🏾🫵🏾8 ay önce

Na their papa spirit dey inside the driver Shey na them k!ll their papa??🤦🏾

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE8 ay önce

😂😂😂

Az Ola profil fotoğrafı
Az Ola8 ay önce

Is it a must you guys go with Dad?😳

AYANFE profil fotoğrafı
AYANFE8 ay önce

😂😂

Mr Alfred profil fotoğrafı
Mr Alfred8 ay önce

Shey this driver plan to send una along side una dad? No hard feelings just asking mehn

Abdul_mx2 profil fotoğrafı
Abdul_mx28 ay önce

Paul walker no do reach this gan

ØLÆDÏMĘJÎ 👻 profil fotoğrafı
ØLÆDÏMĘJÎ 👻8 ay önce

No be only your dad get that RIP ooo better dey include all of una wey dey Inside the car.

BàbáOlóyè of Èkìtì (BOE) 🇳🇬 profil fotoğrafı
BàbáOlóyè of Èkìtì (BOE) 🇳🇬8 ay önce

Come onitsha head bridge… ambulance dey burn anyhow on the bridge. Dead body wey no wan go village…

MaxC (Ø,G) profil fotoğrafı
MaxC (Ø,G)8 ay önce

Their papa never die, nah him Dey drive.

4:20 o'clock profil fotoğrafı
4:20 o'clock8 ay önce

Incase dead body come out

MULTIPLE 😎 profil fotoğrafı
MULTIPLE 😎8 ay önce

Method way go make u go meet ur papa sharp😝

Saint Ambrose🔋 profil fotoğrafı
Saint Ambrose🔋8 ay önce

You almost lost your life too . How can you look so comfortable allowing a drunk driver performing such stunt in a delicate moments like this?🤦🏽‍♂️

Almost Impossible profil fotoğrafı
Almost Impossible8 ay önce

Be like life don tire the passengers too

Dexterous profil fotoğrafı
Dexterous8 ay önce

Does this driver want Fela to sing from the grave? Deady body geti accident... Confusion breaki boniii Na double wahala for deady body And the owner of deady body...🎤🥁🎹 🤣🤣🤣

۝KƝIGHTMARE۝ profil fotoğrafı
۝KƝIGHTMARE۝8 ay önce

Another death

Cele - One Dollar Group profil fotoğrafı
Cele - One Dollar Group8 ay önce

I pity person wey dey do video

PASTOR_ALHAJI_HERBALIST-1🥏 profil fotoğrafı
PASTOR_ALHAJI_HERBALIST-1🥏8 ay önce

Nah that dead body I pity pass make e no go kpai twice

Big Oskido ❤️🫡 profil fotoğrafı
Big Oskido ❤️🫡8 ay önce

Not sure d man go rest in peace

alex yosey 🎹 profil fotoğrafı
alex yosey 🎹8 ay önce

Lava dey the seat?

Pepe Peter profil fotoğrafı
Pepe Peter8 ay önce

Be like they wan join their daddy Can never be me 😂, wetin that driver dae perform 😱

Ọláwálé Premier Of The West💭 profil fotoğrafı
Ọláwálé Premier Of The West💭8 ay önce

Oku nsunku oku leleyi naw 😂😂😂

trenda4naija profil fotoğrafı
trenda4naija8 ay önce

Passover driving.

Fuse7DMW profil fotoğrafı
Fuse7DMW8 ay önce

Paul walker undertaker

4 WHEELS AUTOS profil fotoğrafı
4 WHEELS AUTOS8 ay önce

Couldn’t even laugh… Nothing Dey this life mehn

DBoyTips profil fotoğrafı
DBoyTips8 ay önce

Una sha want dead body plenty

Ezim Victor profil fotoğrafı
Ezim Victor8 ay önce

Na so una go just start another burial for road 😂

BARON profil fotoğrafı
BARON8 ay önce

See as road smooth. No refuse or bins. Lagos fell off

✨OLR🌟 profil fotoğrafı
✨OLR🌟8 ay önce

They wan kpai the man twice ? Because wetin that driver dey do now

OLU of X profil fotoğrafı
OLU of X8 ay önce

@grok what’s the name of the song

Benzer Videolar