正在加载视频...
视频加载失败
Abeg who deserve flogging among this two 🤦🏾♂️
63,981 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

Confy_dhency2 年前
The time wey you invest in relationship why not use it and learn french

manova madeit2 年前
😂 rrr

Solar Heavy1 年前
you deserve a break, check this out

Àyóríndè Pèmísìré2 年前
5k weekly?? For babe wey no get big breast mcheeeewwww

manova madeit2 年前
Ahhhhh

DEREK🌴2 年前
Dey guy na werey big one,, which be I spend u spend but wetin she do for samson wey him dey put 100k🤣

manova madeit2 年前
🤫 no loud samson name

GLEИИ2 年前
All I can say is “OOOOMMOOOO”😂.. Belike both of them get account book wey dem dey write everything wey dem do for each other..asif they’ve been waiting for this day🤣

manova madeit2 年前
Yoooo

𝕏 LYON✪🥷🏻2 年前
Manova wan laugh my bro compose 😎

manova madeit2 年前
😂 stop am
