Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Akpan don go join cult shuur
38,007 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

This guy de play this role so well 😀😀😀.

2am on the meridian na afternoon for men.

“Time no dey decide men, na men decide time” Dat line……

This guy look alone dey ke me d!e🤣🤣🤣

A friend of a cultist is a cultist khe 😭😭😭😭😭

@official_Gegeh 😂😂😂👌🏾 I like this guy ehn cap full mouth

@official_Gegeh Apan don go put hand for cult o 😆😆😆😆

Funke akindele need to use samba for one of her movies as an agbero in the street …. Or make samba apply for role for kemi adetiba movie …. He is a good actor

A friend of a cultist is a cultist ke??

I no Dey miss their videos 🤣

A friend of a cultist is a cultist

LMAO 🤣 A friend of a cultist is a cultist

@Ix_potter I like how Akpan bully Oduma on these episode

You Dey Wobo? I no Dey Wobo😭

@official_Gegeh I watch this skit some days back I don laugh kpa. E get one wey them dey collect girls wig with keke 🤣🤣

To Denounce Nigerian citizenship na 50k how come ur own na 500k Oga

Samba na comedian for uniben oo. Amazing theatre art student. Real Benin boy

@INCREDIBUUUUU Akpan don jam Agbako 😂😂😂

Akpan face alone dey mud me 😂😂😅😅😂

This is funny af. My room mate in Uni had to change schools because of this. It’s funny. But in reality. It isn’t. Many people join various cult groups without knowing the implications and want to leave later. But they’re not allowed to

Felony 😂😂

😂😂 why this guy resemble Young Jonn?

Lol Man of valour

Take your flowers 💐 bro…World Samba

this show still ongoing?

@INCREDIBUUUUU Na only me no like this cultist guy?

😂😂🤣

Wetin be this guy name abeg?😂😂

😂😂😂😂😂

😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

Hunger wan wound cultist

This benin guy wen der feature na dead 🔥
