Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Aboki don suffer for their hand 😂
40,974 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
22 Kommentare

Emy Clems( Always praying for a better Nigeria)vor 1 Monat
These girls fit don crase make we think say na content 😂😂😂

Pupa Tee (CKD survivor)vor 1 Monat
The easy dem dey stand sef. You go know say dem don case study the abokis tire

Natashavor 1 Monat
That last move na legendary move 😂😂😂

1 Uncle 2 Bayovor 1 Monat
This is so real mehn

HENRY56vor 1 Monat
@official_Gegeh Content abeg

HENRY56vor 1 Monat
@official_Gegeh What if God decide to keep them like that…. 🙏

Boyalonevor 1 Monat
So accurate 😂

Stella Awavor 1 Monat
This one clean pass aboki

confidencevor 1 Monat
Aboki with liver nah 5/6

Araba_jr👑🦅vor 1 Monat
Nah this mouth wey dem Dey open Dey muse me pass😂😂😂

Big Cozyvor 1 Monat
😂 iron condemn … I go condemn their leg

EOD 🧔vor 1 Monat
🤣🤣🤣🤣

TakeProfitManvor 1 Monat
That wan wey carry speaker too sabi them

Elijahvor 1 Monat
Na content ooo 😂 🤔

SMALLIE💰🦅vor 1 Monat
😭😭😭😭🤣🤣😂😂this girls sabi abeg

BIG MORAYO❤️ 🦅vor 1 Monat
Na iron condey😂😭

FrizzyGvor 1 Monat
🤣🤣🤣😭

✨ BOY PHYSIOLOGY 👑vor 1 Monat
@official_Gegeh They Dan mad gan oo

Gokudemvor 1 Monat
A"

purple leanvor 1 Monat
Them just look like 2 Aboki for my area 😂

Bolubillions🇳🇬🇺🇸vor 1 Monat
😂😂😂😂😂😂

Nkemcynthiavor 1 Monat
God abeg 😅😅😅
