Loading video...
Video Failed to Load
Aboki don suffer for their hand 😂
40,974 views • 1 month ago •via X (Twitter)
22 Comments

Emy Clems( Always praying for a better Nigeria)1 month ago
These girls fit don crase make we think say na content 😂😂😂

Pupa Tee (CKD survivor)1 month ago
The easy dem dey stand sef. You go know say dem don case study the abokis tire

Natasha1 month ago
That last move na legendary move 😂😂😂

1 Uncle 2 Bayo1 month ago
This is so real mehn

HENRY561 month ago
@official_Gegeh Content abeg

HENRY561 month ago
@official_Gegeh What if God decide to keep them like that…. 🙏

Boyalone1 month ago
So accurate 😂

Stella Awa1 month ago
This one clean pass aboki

confidence1 month ago
Aboki with liver nah 5/6

Araba_jr👑🦅1 month ago
Nah this mouth wey dem Dey open Dey muse me pass😂😂😂

Big Cozy1 month ago
😂 iron condemn … I go condemn their leg

EOD 🧔1 month ago
🤣🤣🤣🤣

TakeProfitMan1 month ago
That wan wey carry speaker too sabi them

Elijah1 month ago
Na content ooo 😂 🤔

SMALLIE💰🦅1 month ago
😭😭😭😭🤣🤣😂😂this girls sabi abeg

BIG MORAYO❤️ 🦅1 month ago
Na iron condey😂😭

FrizzyG1 month ago
🤣🤣🤣😭

✨ BOY PHYSIOLOGY 👑1 month ago
@official_Gegeh They Dan mad gan oo

Gokudem1 month ago
A"

purple lean1 month ago
Them just look like 2 Aboki for my area 😂

Bolubillions🇳🇬🇺🇸1 month ago
😂😂😂😂😂😂

Nkemcynthia1 month ago
God abeg 😅😅😅
Related Videos
Don Jazzy don suffer for this internet, waiting be this 😂
Yoruba Nollywood
53,042 views • 2 months ago
