Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Aboki don suffer for their hand 😂

40,974 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 22

Фото профиля Emy Clems( Always praying for a better Nigeria)
Emy Clems( Always praying for a better Nigeria)1 месяц назад

These girls fit don crase make we think say na content 😂😂😂

Фото профиля Pupa Tee (CKD survivor)
Pupa Tee (CKD survivor)1 месяц назад

The easy dem dey stand sef. You go know say dem don case study the abokis tire

Фото профиля Natasha
Natasha1 месяц назад

That last move na legendary move 😂😂😂

Фото профиля 1 Uncle 2 Bayo
1 Uncle 2 Bayo1 месяц назад

This is so real mehn

Фото профиля HENRY56
HENRY561 месяц назад

@official_Gegeh Content abeg

Фото профиля HENRY56
HENRY561 месяц назад

@official_Gegeh What if God decide to keep them like that…. 🙏

Фото профиля Boyalone
Boyalone1 месяц назад

So accurate 😂

Фото профиля Stella Awa
Stella Awa1 месяц назад

This one clean pass aboki

Фото профиля confidence
confidence1 месяц назад

Aboki with liver nah 5/6

Фото профиля Araba_jr👑🦅
Araba_jr👑🦅1 месяц назад

Nah this mouth wey dem Dey open Dey muse me pass😂😂😂

Фото профиля Big Cozy
Big Cozy1 месяц назад

😂 iron condemn … I go condemn their leg

Фото профиля EOD 🧔
EOD 🧔1 месяц назад

🤣🤣🤣🤣

Фото профиля TakeProfitMan
TakeProfitMan1 месяц назад

That wan wey carry speaker too sabi them

Фото профиля Elijah
Elijah1 месяц назад

Na content ooo 😂 🤔

Фото профиля SMALLIE💰🦅
SMALLIE💰🦅1 месяц назад

😭😭😭😭🤣🤣😂😂this girls sabi abeg

Фото профиля BIG MORAYO❤️ 🦅
BIG MORAYO❤️ 🦅1 месяц назад

Na iron condey😂😭

Фото профиля FrizzyG
FrizzyG1 месяц назад

🤣🤣🤣😭

Фото профиля ✨ BOY PHYSIOLOGY 👑
✨ BOY PHYSIOLOGY 👑1 месяц назад

@official_Gegeh They Dan mad gan oo

Фото профиля Gokudem
Gokudem1 месяц назад

A"

Фото профиля purple lean
purple lean1 месяц назад

Them just look like 2 Aboki for my area 😂

Фото профиля Bolubillions🇳🇬🇺🇸
Bolubillions🇳🇬🇺🇸1 месяц назад

😂😂😂😂😂😂

Фото профиля Nkemcynthia
Nkemcynthia1 месяц назад

God abeg 😅😅😅

Похожие видео