Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Aboki don suffer for their hand 😂
40,974 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
22 Yorum

Emy Clems( Always praying for a better Nigeria)1 ay önce
These girls fit don crase make we think say na content 😂😂😂

Pupa Tee (CKD survivor)1 ay önce
The easy dem dey stand sef. You go know say dem don case study the abokis tire

Natasha1 ay önce
That last move na legendary move 😂😂😂

1 Uncle 2 Bayo1 ay önce
This is so real mehn

HENRY561 ay önce
@official_Gegeh Content abeg

HENRY561 ay önce
@official_Gegeh What if God decide to keep them like that…. 🙏

Boyalone1 ay önce
So accurate 😂

Stella Awa1 ay önce
This one clean pass aboki

confidence1 ay önce
Aboki with liver nah 5/6

Araba_jr👑🦅1 ay önce
Nah this mouth wey dem Dey open Dey muse me pass😂😂😂

Big Cozy1 ay önce
😂 iron condemn … I go condemn their leg

EOD 🧔1 ay önce
🤣🤣🤣🤣

TakeProfitMan1 ay önce
That wan wey carry speaker too sabi them

Elijah1 ay önce
Na content ooo 😂 🤔

SMALLIE💰🦅1 ay önce
😭😭😭😭🤣🤣😂😂this girls sabi abeg

BIG MORAYO❤️ 🦅1 ay önce
Na iron condey😂😭

FrizzyG1 ay önce
🤣🤣🤣😭

✨ BOY PHYSIOLOGY 👑1 ay önce
@official_Gegeh They Dan mad gan oo

Gokudem1 ay önce
A"

purple lean1 ay önce
Them just look like 2 Aboki for my area 😂

Bolubillions🇳🇬🇺🇸1 ay önce
😂😂😂😂😂😂

Nkemcynthia1 ay önce
God abeg 😅😅😅
