Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
God 😭😭😭🤣😂
356,938 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
52 Yorum

Them no touch am now

At all

Hand never touch this guy

😂😂😂😂

Why dem Dey video am with him clean cut lol 😂 person wey them suppose don mend

Nah, if u beat thief go station dem go say make u treat am

No worry e no go reach station

😂😂😂

owo o ba bobo yi at all now. e bami lu now.

😭😭😭

Omo them never even touch am sef, tcheeew

Aswear 😭😂

How u go steal ps5 for apartment

Na dull guy

Dem no touch am well sha

Why e still fresh like dat 🙄🙄

Jungle justice no good

Dem for still touch am small sha

Dem touch am

Ohh, oya nah

@stephen30339609 Jamiu whyyy you go that apartment I tell you say that apartment bad

@stephen30339609 U Sabi am ni 😂

@Lacoste_deji @stephen30339609 Na hin Jr brother nah, Na Oshodi boyz dem be ☺️

@Ayomide0078 @stephen30339609 Dollard 😹😹😹

@Ayomide0078 @stephen30339609 Hand go soon touch you too.. Murasi o

@Ayomide0078 @stephen30339609 Mamurasi

I don seee the werey for snap

See person LOML

😂😂😂

Person bf 😂😂

😂😂😂😂

This is why it’s advisable to introduce a substantial amount for security deposit . That way you filter out the wrong customers . Thank you

@Leynad_Grey E still get audacity go there again steal another one?

@refugeeonearth3 😂😂😂

@ln_comm Nah still play dem still dey follow this one play 😂

Make person no just wake up one day, see hn relative online for doing a very bad thing… God abeg oo

@BusyBrain202 see oo

@iamSwaga22 dem don sound m better sounding

Make Una help me match am wella

@samopy95 Hand never touch am well

@iAM_Frankiee Make he comot hand jor! Sound the bastard

some boys dey fuck up broo

lmfaoo

😭😂😂

Na Nigeria pastor cause am they no Dey preach well for church

Hand never touch this one na

@fineboyrealtor0 How far come check if this werey never steal your PS5 before Idan

Person sweetboi

Hand suppose deck am wella... D guy just fresh

Baba still dey hear and reply well Dem no give am better hello 👋 for ear make him deaf😂😂

See as he still fresh. He has luck sayNa ajebutter people catch am. People get frustrations to unleash o

Who get ps5 600k abeg
