Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ah ah! This couple again! Make dem sha nor kp@yin each other! 👀🚶♂️
23,963 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

This marriage of a thing ehn, na everyday person go dey find reasons not to marry

Fit no be content o. I get neighbors wey dey fight every day on top wetin each other dey post for social media. At one point I just conclude say dem both insecure and need to divorce.

Egbami oo But na you shout pass lol

I believe most of this are content . I don’t understand Yoruba but I heard social media.

If this is not content, then they should go their separate ways.

At least leave his home for a while before one person kpai another and start to regret.

Make she listen to her husband she’s married and she should stop doing trend online with single Genz trends….me I can’t take shit from any woman doing all this nonsense trend online if you dare me I park ur load out once go meet ur fada

Maybe she done posted auntie Shakira online and husband dey vex

This is content . You can’t be going through domestic violence and be mentally ok to put your videos everytime on social media space . She can record but not everytime . If she can do that all the time it’s not a domestic violence anymore but content because she need help and not

Make we not marry the wrong person 🙏

We all know the woman is the cause of all this, very anyhow gender

Tomorrow now they will start justice for an idiot that killed herself only her mouth can kill the man

I pity her , make nobody enter abi ? If he kpai her she go calm.

Omo make the man comot house for like 3 days

When one kpai the other, people will be pitying the deceased. Whereas the abuse has been on for a while and none could go there way not can any elder find solution for them

If E tire bothered of them dem go separate them no they put mouth for husband and wife matter

Woman learn to respect your your man of you can't end the relationship

Kolade pour acids for her face Maybe she go finally pack out

But marriage is not by force if there is no more love for each other then separate

We don forget about anti-venom matter now. This is latest distraction.

Which kain wahala be this

I guess it content you dey shout egbami and you say make them no help you as how now

Couples should learn how to leave there self or divorce of the relationship ain't same

kolade why now , doggy fit settle this matter , broda mi

Me I think sey I fit stop this kind thing but na me Dey suffer am for good three years I dey go hospital almost every month e don reach two years wey I buy paracetamol fear woman, I know it’s hard to let go but believe the sooner the better

Once woman don Dey DARE u just leave her or send her back to her parents.. no woman would try such under my roof

Shebi all of us dey look this kind red flag now?? But she no go commot she'd rather stay and instigate more abuse because of POP house.

This should be content

The signs are always there but she/He will change after marriage. You will suffer

Na dere problem be dat

@grok find the first video

Marriage no be by force na…. Before one persin go kpai now..

Una no date before una marry?
