Loading video...
Video Failed to Load
Dem don start today again, dem no sha want make single people breathe! 😫
10 Comments

AlayeNG1 year ago
How much these people dey pay you? tell me I go double am make I no see this face again😡

Estadio Deportes1 year ago
#ExtraCancha HUBO REUNIÓN 🙌 La noche de ayer, el presidente Trump anunció que tendría una reunión con Canadá y México la mañana de hoy. ¿Qué se sabe? Te lo contamos. 👇 #Trump #Sheinbaum #Aranceles

G5💰1 year ago
Which kind dramatic behaviour be this? Make she go Nollywood nah!

LIVINGTRUTH_1 year ago
Single people una go hear am

TJ1 year ago
This people dey vex me

OluwaKollenz1 year ago
Single people everytime they see another post from this couple.

WITCHER 🏴☠️1 year ago
Why she dey talk like imbecile tho?🤔

Omo Iya Oni Gold1 year ago
Comot this people for my tl jor

Roam Gosip1 year ago
Thank God this is social media.. if not, I for just dey shame for them

Olamiflow😇🦅1 year ago
This people Dey vex me
