Loading video...
Video Failed to Load
Ah, Phyna don bring Nkechi blessing down o. She just big for nothing๐๐๐ญ๐ญ๐ญ
46,648 views โข 18 hours ago โขvia X (Twitter)
31 Comments

Ruth second, she don chop fufu tire. Her body don dey heavy.๐๐

๐๐

Mama ibu say she be undertakerโฆ๐ญ๐ญ๐

Nkechi be like teletubbies๐ญ๐คฃ๐

Which kind fight be this ๐๐

Which fight be this? Walahi nah content ๐๐๐๐

oga make commentators dey use broken nah abi na everything person go copy ni, imagine say na one warri man dey give us chop like this . e for to sweet

See the kain belle wey she carry come match๐๐๐

@real_Ayojegs The day might just be against her ๐

Nah mouth she get ๐๐๐ orobo 1m kilo

So fakeโฆ She no even sell am well

@amara_babyy Staged

@carterefe__ With all the mouth way she Dey make Phyna thank you jare

Omo this fight get storyline already ๐

See me thinking Nkechi size mattered.. lazy woman

This na Oscar winning acting ๐น๐น

@carterefe__ Na Eva the werey the chop ๐ญ too big to throw punch ๐

Wetin she dey think though? ๐๐

This women fight dey interesting pass Carter Efe and akpi

Is that not supposed to be the end? ๐

Wattin be this Who introduced this boxing thing to una celebrities gan?๐

See wetin old woman ฤey use her life do ๐ญ๐

I swear she just fall like Eba ๐๐

Bag of beans Don chop beat ๐ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Katon shanuwa

Heavy but nothing ๐

๐๐๐ญ๐ญ

Nkechi needs to go and loose weight!

See as werey dey breath๐

All the fat just useless ๐๐๐

๐๐
Related Videos
Sensitive content
Phyna wan use hells knack Nkechi blessing for hยฃad even for back stage ๐ญ ๐
Oyindamola๐
126,419 views โข 8 days ago
Phyna is ready to face Blessing Nkechi tonight๐๐ฅ
๐ธb๐๐ซ๐ซ
58,923 views โข 20 hours ago
